album cover

Away

411Music2026
album cover
Away was released on October 14, 2026 by ICEKING OCHACHO MUSIC as a part of the album The Future
ReleasedOctober 14, 2026
LabelICEKING OCHACHO MUSIC
LanguageEnglish
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I dey move like Makacele
Na me be that charle
Balling like Ighalo
Smalli wey get voltage
To the night o
We fit to do the dance o
To the night o
We fit to take a flight o
To the night o
We fit to do the dance o
To the night o
Make we take a flight o
Away Away
Away Away Away
Away Away
Away Away Away
Away Away
Away Away Away
Do the dance o
Away Away
Away Away Away
We're gonna take a flight o
Away Away
Away Away Away
Do the dance o
Away Away
Away Away Away
We're gonna take a flight o
Who dey check who dey check
Who dey check am
Na my song dem dey put on repeat now
Steadily I be giving them shutdown
Who dey breath
Only Jesus dey breath o Ebelebe
You better don't chat me nonsense
Man ah only chat for the paper
Elevate my mindset
Man ah gone see you later
I dey move like Makacele
Na me be that charle
Balling like Ighalo
Smalli wey get voltage
To the night o
We fit to do the dance o
To the night o
Take a flight o
To the night o
We fit to do the dance o
To the night o
Make we take a flight o
Do the dance o
Away Away
Away Away Away
Take a flight o
Away Away
Away Away Away
Do the dance o
Away Away
Away Away Away
Do the dance o
Away Away
Away Away Away
We're gonna take a flight o
Away Away
Away Away Away
Do the dance o
Away Away
Away Away Away
We're gonna take a flight o
I dey move like Makacele
Na me be that charle
Balling like Ighalo
Smalli wey get voltage
You better don't chat me nonsense
Man ah only chat for the paper
Elevate my mindset
Man ah gone see you later
Written by: Adah Shedrack Mohammed Adah, MONICA OGAH, Okpe Luke Ogabor

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...