album cover
Foreign Goods
album cover
00:00
00:30
00:55
01:05
01:25
02:10
00:00
02:42
Past 7 Days
Foreign Goods was discovered most frequently at around 30 seconds into the song during the past week

Lyrics

How far bro, I dey with foreign goods o
Which one be foreign good again?
Just dey on am. Just dey on am.
Ahn ahn na inside backy you tie am
No be backy, just dey on am
Na Cana be this? Just dey on am
Ahh Ahh
Samzy Scopy
Talon be
Solo
Pass me my crusher
Make I use am crutch, Igbo wey I hide for my boxer (before police lap here o)
Take oya puff am (puff and pass)
Small small dey drag am o, abeg no rush am
Why popo go dey scare pesin sef? Ehn
For Yankee, this thing no be crime
But this thing no dey high pesin. (Ehn, you sey wetin)
Calm down, na matter of time
My head don dey heavy, wetin you put for this thing
Na colo and backy I wrap with Scottish stand up
Make you no go chop beating
One one this thing wey you do na rubbish
I never give you anything sef, you don dey para
Small colo wey you drag you don dey yanyan
You no tell me sey na colo
Tarhh your head no strong, solo
Wetin I dey on
You dey on foreign goods (Iye o, ahh)
Wetin I dey on
You dey on foreign goods
(I never give you anything sef)
Foreign goods
Foreign goods
You dey on foreign goods
Samzy stand up o, make we dey share
(Mtew, make we go house) like say you care
Care ke abi belle don tear I no send your papa comot for here
I don dey on foreign goods, I need to chop
Lemme na.. what the heck
You better stand up popo dey come
You sey wetin? Dey there dey crawl
Who be those people on red uniform?
Na Airtel people wey dey find customer (mumu)
You no dey see omo dem carry gun
Na camera solo, you no normal
Dem don dey come o make we dey go
(Dey go where?) I no fear dem o
Make dem no near here us o, we still dey kpo
(Hey hey) no near dem o
Wetin I dey on
You dey on foreign goods (Ahh)
Wetin I dey on
You dey on foreign goods
I never give you anything sef
Foreign goods
Foreign goods
You dey on foreign goods
How far bro, I dey with foreign goods o
Which one be foreign good again?
Written by: Onabiy Samuel, Samzy scopy

Loading...