album cover
Godfidence
album cover
00:00
00:30
00:35
00:50
01:05
01:10
01:35
01:50
01:55
02:00
02:05
02:10
02:15
02:25
02:30
02:50
00:00
02:59
Past 7 Days
Godfidence was discovered most frequently at around 2 minutes into the song during the past week

Lyrics

It's Blackiesboo records
Otega
Malo phor fun anybody ooo
(Masta T the Apari producer) knack ham
Personally man love money pass Fiona
Losan Loru mofinkepe Jah Jehovah
Make them no put sand for my Coda
Aye nika kora Venza
When I tell them say E go be
Them say na mental
(Mental)
Now them say I'm confident
Them no know na Godfidence
I dy for my element
(I dy for my element)
Them say I'm confident
Them no know na Godfidence
I dy for my element
(I dy for my element)
Pikin wey no get helper ehn suppose to Soji
I want to be young and getting it kawon otami shoki
Sativa nimofe mioofefa Scotty nnu Backy
For my lungu friend wey them sabi na padi ton cashy
Them go sabi the boy
Like say them get choice
Oluwa wa pelumi jor
Wa pelumi jorrrr
(Knack ham)
Hope say you no sleep
Shomor deals n lor lowkey
Your padi wey you sub for
Oleji Make kotishey more keys
Kire wamomi
Kemi jola Anobi
I no wan dulling make Kaluba boku for body
Hope say you no sleep
Shomor deals n lor lowkey
Your padi wey you sub for
Oleji Make kotishey more keys
Kire wamomi
Kemi jola Anobi
I no wan dulling make Kaluba boku for body
Now them say I'm confident
Them no know na Godfidence
I dy for my element
(I dy for my element)
Them say I'm confident
Them no know na Godfidence
I dy for my element
(I dy for my element)
Otega
Tryna run it up couple billions success na the payback
Now we pulling up inna fast car lifestyle better
(e choke)
And to the people wey look me less lojuwon mo gbera
(Mo gbera mo gbera)
They can not believe
I know I gars to do this on my own
Gbogbo owo timoni ooole tomi
I know good people come and go
Make them no pour sand for my coda
Make them no lace colos for my kpoly
Them know I'm confident
Omo ase oole bosibe
Osu toba gbori duro dede loman ran nishe
Hope say you no sleep?
Shomor bills wa lowkey
And street no get pity
Nimoshe kala gba loading
Personally man love money pass Fiona
Losan Loru mofinkepe Jah Jehovah
Make them no put sand for my Coda
Aye nika kora Venza
When I tell them say E go be
Them say na mental
(Mental)
Now them say I'm confident
Them no know na Godfidence
I dy for my element
(I dy for my element)
Them say I'm confident
Them no know na Godfidence
I dy for my element
(I dy for my element)
Written by: Atanda Oladimeji Alade, Stephen Ifedayo Oghenetega

Loading...