album cover
Pretty Nun
album cover
00:00
00:15
00:25
00:40
00:55
01:25
01:35
01:45
01:55
02:10
02:40
02:55
03:05
03:25
00:00
03:31
Past 7 Days
Pretty Nun was discovered most frequently at around 55 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

(Spi)
Reverend sis', reverend sister
You just want me to follow you go home
Touch my thing, and if e sweet me
You lie down, oh, akụkọ
Ọkpara Jesụ, blessed clergy
Me with the sexy pretty nun
Sacramentu reverend aunty me
You later fall in love
You dey do godly, godly on top my long thing
Heavenly naughty baby
Do godly, godly, godly, godly for long thing
Dey pray, Catena
Sotey her kpeku be like oshimiri
Punana oshimiri atata
Her kpeku be like an olosho
Olosho wey de take ogwogworo
Her kpeku be like oshimiri
Ah, oshimiri atata
Be like an olosho, sweet melody
Reverend sis', reverend sister
You just want me to follow you go home
Touch my thing, and if e sweet me
You lie down, oh, akụkọ
Are you magi-, are you magician?
How do you water your obo?
Tell me, you know I'm olodo
Cherie, oh
How can I tell you, ọdụmekemu, oh? (Ọdụmekemu, oh)
Ọdụmekemu, oh (ọdụmekemu, oh)
Ọdụmekemu, oh, abeg, oh (eh, eh)
How can tell you, ọdụmekemu, oh? (Yeah, yeah
Ọdụmekemu, oh, oh (ọdụmekemu, oh)
Oh, abeg, oh
Sotey her kpeku be like oshimiri
Punana oshimiri atata
Her kpeku be like an olosho
Olosho wey de take ogwogworo
Her kpeku be like oshimiri
Ah, oshimiri atata
Be like an olosho
Ah-oh-oh
Be like oshimiri, oshimiri atata
Be like an olosho
Olosho wey dey take ogwogworo
Be like oshimiri, oshimiri atata
Be like an olosho
Olosho wey dey take ogwogworo
(Ooh)
Written by: Uzochukwu Michael Ikechukwu

Loading...