album cover
AKU
album cover
AKU was released on October 23, 2026 by Endless Og as a part of the album AKU - Single
ReleasedOctober 23, 2026
LabelEndless Og
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Global soundboi
Iyeah yeah yeah
Iyeah yeah yeah
​Anyino n'eme anyi na ata aku oh nwanne
Somebody kpolu m adaku oh nwanne
Them say say I dey spend to much oh much oh
Nwanne obulo my fault oh fault oh oga
​EGO di na boot nwanne
Onwero ihe neme nu nwanne
Once God dey oh
Flexing na everyday
Everyday because rabber dey eh
Everyday flexing na like holiday
Them girls dey rushing me cause honey dey eh
Money dey
Owo oti dey
​You say u no like my manners
Since when I balance
You been dey pray make I carry last
Money don dey
Everything khalas
Everything khalas
​Uwa bu oso ndi owe ndi
(oso ndi owe ndi)
Oso fa oso fa
Owe fa we fa
(oso ndi owe ndi)
My money long na puku puku
Ndia si na mmelu vudu woodoo
Everytime when I looku
I keep thanking Jehova agu ukwu
​EGO di na boot nwanne
Onwero ihe neme nu nwanne
Once God dey oh
Flexing na everyday
Everyday because rabber dey eh
Everyday flexing na like holiday
Them girls dey rushing me cause honey dey eh
Money dey
Owo oti dey
​You say u no like my manners
Since when I balance
You been dey pray make I carry last
Money don dey
Everything khalas
Everything khalas
Written by: Ashema Tochukwu Vitus

Loading...