album cover
Take Away
album cover
00:00
00:20
00:45
00:55
01:05
01:25
01:30
01:35
01:55
02:35
00:00
02:44
Past 7 Days
Take Away was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Ayo Maff lo fẹ jẹṣẹ Amina
Talking stage o sare na ten million na
Make I dey spend make we no see ṣo ti nọnọ
Brother mi ba n gbe iya ẹ ṣepe jọ
[Chorus]
Na big yansh wey you get you no be God
Ọmọ no go give me wetin you no go chop (O ni ki n ma jẹ)
I no fit chop am ọmọ no be takeaway
Na big yansh wey you get you no be God
[Verse 1]
I for like mark your waste like calendar
Slap banger boy for Twitter agenda
If you give me space make I enter
Ọmọtena no be play I go enter
[Verse 2]
Ilẹkẹ ja, ilẹkẹ ja, oh oh oh
Ilẹkẹ ja baby
Ilẹkẹ ja, ilẹkẹ ja, oh oh oh
Ilẹkẹ ja baby
[Chorus]
Na big yansh wey you get you no be God
Ọmọ no go give me wetin you no go chop (O ni ki n ma jẹ)
I no fit chop am ọmọ no be takeaway
Na big yansh wey you get you no be God
[Verse 3]
Na big yansh wey you get you no be God
Don't worry what's in my cup
I saw you in the club
You and your friends with your big bumbum
Mo le ṣẹyin mẹtẹta pọ
Baby ṣo mọ pe emi mo kọ 'Ma fọ'
Ilẹkẹ ja pọ
O ni pe ki n duro pe ka wa pọ
Me na biggie man
Ki n to bọ pata o fẹ ki n gbe oun lọ cinema
Can't you see the time?
Ko fẹ lọle mọ she be party animal
This your biggie your yansh, yeah
Wey dey put your mind at ease like say na anthem (Ease like say na anthem)
E go put you for problem
E go shock when them turn am into content
[Chorus]
Na big yansh wey you get you no be God
Ọmọ no go give me wetin you no go chop (O ni ki n ma jẹ)
I no fit chop am ọmọ no be takeaway
Na big yansh wey you get you no be God
Written by: AYORINDE AYODELE MAFOLUKU, David Olaoluwa Johnson, Juju the Pen

Loading...