album cover
Gidigba
album cover
Gidigba was released on November 10, 2026 by GBEDUNACHO as a part of the album Gidigba - Single
ReleasedNovember 10, 2026
LabelGBEDUNACHO
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Harn
GBEDUNACHO
Been through it all
I seen it all
Wetin you never see
I don see am
No be small thing
Where my rizz-la
Where my bitch
Make i calm down
Cause i don enter another dimension
for instance make dem gimme a distance
Stand gidigba no dey move like you bitch made
I been HIM way before dem begin know
Loose control when you hear the intro
I dey give her the real thing she don’t fw a dildo
Gbeducho dem dey feel am like disco
Imma big dawg you dey move like a bingo
you know how the thing go
Seh, seh, seh
Para dey para make i no bring out my pistol
I get lines wey dey fire like pistol
I tell these **** i be the wrong one
Go tell these **** i be the wrong one
1DRAG gbedunacho seh
Para boy seh seh
We go cause calamity seh seh
Para my para no dey chill seh seh
Para boy never on chills seh seh
Para boy i no fit dey do smeh smeh
Para boy i be number one no too dey talk get **** way dey look up to me seh seh
Cause i’ve been through it all seh seh
Wetin i never see seh seh
You see me coming seh seh
Run like you never see seh seh
Been through it all
I seen it all
Wetin you never see
I don see am
No be small thing
Where my rizz-la
Where my bitch
Make i calm down
Written by: Isaiah Tammy Coastman, Stephen Shyam Sundrani

Loading...