Music Video

Johnny Just Drop (Edit)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Fela Kuti
Fela Kuti
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Fela Kuti
Fela Kuti
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fela Kuti
Fela Kuti
Producer

Lyrics

J.J.D J.J.D J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop! Everybody say yeah yeah J.J.D J.J.D J.J.D J.J.D J.J.D J.J.D J.J.D Johnny just drop! Everybody say yeah yeah (loops...) Johnny just drop Na person shoot am down Johnny wey dey innocent Johnny wey dey new in town They kill am for Jos For no just cause Nobody fit commot for house Dem no born us Johnny no get priviledge But Johnny want more Him wan go study Johnny say him wan be doctor Him family die for the same flaws (floors) Same floors wey him blood pour Why we no fit be one bros? Why you wasting all the blood for? Shey na religion abi culture? Abi politician wey dey sponsor? Wetin be the thing wey dey cause war? Wey you no stop to dey draw blood Why do you need to swing the machete What is the point of the gunshot Pause... Johnny just drop Huhn, Johnny just drop For no just cause Huhn, go Huhn, Johnny come Johnny go Johnny just complete him youth service Passing out tomorrow So the guys dem do party For the place wey the bois dem dey meet usually One or two drinks to relax no be say dem too shack Time don go, night don show Make dem come go house Who stand for road? make I horn o Na'in popo shout! "Park there! where your particulars? and where Do you think that you're going like this?" Niwo yi ale - Erope ele ma be? Teba soro ju e ma te "Una don run go chop life oya give me my share!" Before dem talk one he say "shut up! Small boy! Who dash you liver? talk more I go cork gun" Small time he don pull trigger ah! He don kill am o! We're gonna have a short break Every body say yeah yeah Johnny just drop Na popo shoot am down This motherf*cking trigger happy n*gga Just cause unnecessary sorrow for him family sha All because dem no oblige you When you ask for some cash No f*cking threats no weapons Just him and his guys in his car You have the guts too tell me You accidentally discharged?! Madman! waka! you be bloody bast*rd! You waste a life and try to tell me That you sorry after Trying times and dark days It's just becoming darker It's still the same sad story Just another chapter Johnny drop for Borno Johnny kpie for Plateau Some blame it on religion Some dey fight for Malu Johnny drop for Lagos Cause a foolish man overdo If Johnny continue to drop Eyan melo lo ma ku! Eyan melo lo ma ku! Everybody say yeah yeah Thank you brothers and sisters See you later Eyan melo lo ma ku!
Writer(s): Kuti Fela Anikulapo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out