Şarkı sözleri

It's Jfem production Oya pass me ther rizzla (ebena) Make I roll up the ginger (ebane) Any style I deliver (ebane) Anybody wey no like make dem comot there 'Cause them no get e liver (ebane) Some of them na deceivers (ebane) Omo kon tufe jaiye Monaco But them no geti visa (ebano) Omo nbero, omo yen oh (omo, omo) Omo mamarazi omo yen, oh (omo, omo) Oshen bubble, oshen bubble E be like you dey see double You dey see double When the gbedu enter you Say e go dey ginger you Them be think say we dey joke Now they see say no be joke As the matter develop I say make I let you know Say lati kekere (lati kekere) Lati kekere n'imoti hustle Moti'm bubble Eh malo moto (malo moto), ginger me Party oma sareju moto (oma sareju moto) Sareju moto (sareju moto) Oya pass me ther rizzla (ebena) Make I roll up the ginger (ebane) Any style I deliver (ebane) Anybody wey no like make dem comot there 'Cause them no get e liver (ebane) Some of them na deceivers (ebane) Omo kon tufe jaiye Monaco But them no geti visa (ebano) Omo nbero, omo yen oh (omo, omo) Omo mamarazi omo yen, oh (omo, omo) Koruko tito koruko gbaru olade Koruko tito koruko gbaru olade Koruko tito koruko gbaru olade Koruko tito koruko gbaru olade Oni lai la ila nla Oni kpami kpoi dinlala Neni mi o no like am rola nla Baby I surrender Oloshe de gbogbo ko togbo seye oh I no know wetin to talk that day That day wey you waka pass my way Mi olegbaro omoge oh Malo moto (malo moto), ginger me Party oma sareju moto (oma sareju moto) Sareju moto (sareju moto) Oya pass me ther rizzla (ebena) Make I roll up the ginger (ebane) Any style I deliver (ebane) Anybody wey no like make dem comot there 'Cause them no get e liver (ebane) Some of them na deceivers (ebane) Omo kon tufe jaiye Monaco But them no geti visa (ebano) Omo nbero, omo yen oh (omo, omo) Omo mamarazi omo yen, oh (omo, omo) (It's Jfem production) (It's Jfem beats) Oni lai la ila nla Oni kpami kpoi dinlala Neni mi o no like am rola nla
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Joda Femi Victor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out