album cover
Temperature
62
Music
Temperature adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak The Heavenly Wave Music LLC tarafından 6 Şubat 2024 tarihinde yayınlandıTemperature / Temperature (Sped up) - Single
album cover
Çıkış Tarihi6 Şubat 2024
FirmaThe Heavenly Wave Music LLC
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM104

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Emmybrown
Emmybrown
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emmybrown
Emmybrown
Composer
Emmanuel Odume
Emmanuel Odume
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Dj Phamous
Dj Phamous
Producer

Şarkı sözleri

Fine girl let me really talk to you
I nor mind if you go take all my polo
I just want make you come follow me go
Fine girl can I get your attention now
Anytin you want make you Dey mention am
The way you move is so sensational girl
Fine girl you Dey high me
Like a bottle of whiskey you Dey high me
Na your matter be the tin wey concern me my girl
Dem wan try Dey divide us
All of the girls for my DM dem Dey line up
But Na your matter be the tin wey I sign up for girl
Your body na fire, girl your body na fire
Girl you Dey make my temperature Dey rise
Make my temperature Dey rise
Your body na fire, girl your body na fire
Girl you Dey make my temperature Dey rise
Make my temperature Dey rise
I go be your 007 baby, James Bond for your love
See Mami I go fight for your love
Mami I go fight for your love
E go be like wembley stadium baby
Run around for your love
Play attack and defense for your love
Girl I go wear jersey for your love
Fine girl you Dey high me
Like a bottle of whiskey you Dey high me
Na your matter be the tin wey concern me my girl
Dem wan try Dey divide us
All of the girls for my DM dem Dey line up
But Na your matter be the tin wey I sign up for girl
Your body na fire, girl your body na fire
Girl you Dey make my temperature Dey rise
Make my temperature Dey rise
Your body na fire, girl your body na fire
Girl you Dey make my temperature Dey rise
Make my temperature Dey rise
Fire fire eh
Fire fire fire hen
Your body na fire hen
Written by: Emmanuel Odume, Emmy Brrown
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...