album cover
Dodge
album cover
Dodge adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Dapper Music & Entertainment tarafından 4 Nisan 2025 tarihinde yayınlandıShakur (Deluxe)
4 Nisan 2025
FirmaDapper Music & Entertainment
BPM113
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

[Verse 1]
Ọmọ, aya mi n ja like a connection lost
Only Jah go fit to reconstruct
7 billion people go dey wait but still some people go die poor
Hmmm, I no pray make e be my faith
Longtime money chase fit to make a man craze
Some pain no fit to ever fade
Sometimes, e fit make a man ke
Shakira wey no like to think
All her life on a Snapchat meme
Say nah format to trap dem boys all along
Who no work e no suppose chop
Baby, ahhh, ooo
[Chorus]
Run am today, ma dọla
Kọmọ mi ma tọya wo
To ba dun ma tọla wo, ehi yaaa, ooo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, ooo
[Chorus]
Run am today, ma dọla
Kọmọ mi ma tọya wo
To ba dun ma tọla wo, ehi yaaa, ooo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, ooo
[Verse 2]
Ehiii yaaa, oo, ọpọlọ ni mo fi n dagbo
Ta ni ba ro, 2019 I dey crack code
Alagbako, kori ma jẹ kemi ba to
I dey battle many wars on a low, I dey battle
Base on one or two pọlọpọlọ
Pọlọpọlọ, idi bi bomubomu
Ṣo ni kọọlu?
No be your girl, nah your turn
As I dey find way, ma jẹ n sọnu
Ti mo rohun to dun, emi o le gbọ broda Paul
As I dey find way, ma jẹ n bọnu
[Chorus]
Run am today, ma dọla
Kọmọ mi ma tọya wo
To ba dun ma tọla wo, ehi yaaa, ooo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, ooo
[Chorus]
Run am today, ma dọla
Kọmọ mi ma tọya wo
To ba dun ma tọla wo, ehi yaaa, ooo
Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge
Chevy ma n fa dodge, ehi yaaa, ooo
Written by: T.I BLAZE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...