album cover
Better
album cover
00:00
00:05
00:35
01:05
01:25
01:45
01:50
02:00
02:15
00:00
02:22
Geçtiğimiz 7 Gün
Better geçen hafta yaklaşık 1 dakika and 5 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

[Verse 1]
When money don dey enter o
I no go worry walahi
Everything go better oo
Inside my life
Can you imagine?
Life without worries
When e enter o, I'll be dancing for life
[Verse 2]
As the gbedu come up it's over
Dance away the weight I shouldered
And I no go try remember all the times wey I dey suffer
I touch my head to my toes
Make I no go stutter yeah
[Chorus]
When the money enter, I will be better
Yeah yeah yeah yeah, I will be better eh
I will be better
Yeah yeah yeah yeah, I will be better eh
I will be better
[Verse 3]
Where my mind dey
I no fit tell everybody wetin I dey pass through
Make dey no go add to am
Where my mind dey
Normally I no dey smile
When e be business understand it's nothing personal
Where my mind dey
Somebody go tell you say money no fit buy happiness me I can't do that
Where my mind dey
Cos me I want oh cos me I want oh but at the same time
When the money enter it's all over
It's all over, it's all over
Every where go bubble, like soda, like soda, like soda
I no wan dey over reason, so I open my beer
Everything wey I dey find, na for my peace my dear
[Chorus]
Plus when the money enter, I will be better
Yeah yeah yeah yeah, I will be better eh
I will be better
Yeah yeah yeah yeah, I will be better eh
I will be better
Written by: Chijioke Chinedu Emmanuel, Emmanuel Abobi Onigah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...