album cover
Closure
album cover
00:00
00:15
00:45
00:50
01:00
01:05
01:30
01:35
01:40
01:55
00:00
02:04
Geçtiğimiz 7 Gün
Closure geçen hafta yaklaşık 15 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

How many loses I no fit count
Plus you minus you I still mount
They been wan put me for talk I keep quiet
But no go play with my dawgs them fit bite
Uhn biko
When I go get my own peace of mind
Aliko
He no get the kind money wey I dey find
Sabi oh
Tana tana bi Waris I dey shine
Ibadi oh
You wan dey sleep on me
Shey you dey whine
It's a cold world baby
All my body don white
I need closure baby
Na then I go feel alright
Make the money flow
San de bi
Na why I no dey sleep all night
We dey on motion baby
No dey slow me down e go fit cause fight
Pound Sterling
Soft
If e sup plenty people go chop
Dangerous but e posh
Deep waters I dey swim with Lacoste
Gentle until e burst
I get brain but sometimes e dey touch
What is it it's a lot
Oyinkansola e dey rush
Onye m huru naya biko
When I go get my own peace of mind
Aliko
He no get the kind money wey I dey find
Sabi oh
Tana tana bi Waris I dey shine
Ibadi oh
You wan dey sleep on me
Shey you dey whine
It's a cold world baby
All my body don white
I need closure baby
Na then I go feel alright
Make the money flow
San de bi
Na why I no dey sleep all night
We dey on motion baby
No dey slow me down e go fit cause fight
Written by: Odugbose Caleb Olusegun

Loading...