album cover
Know You
album cover
Know You adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak RainLabs tarafından 2 Eylül 2026 tarihinde yayınlandıKnow You - Single
2 Eylül 2026
FirmaRainLabs
DilEnglish
BPM100
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

[Verse 1]
If I come make up my mind
And you come start to dey whine
Namɔ baa wa mi?
Jee bo baa wa mi?
If you want do this for real
Can you make me feel?
Like I’ve never felt
Show me that you mean well
[PreChorus]
I'm about to give you one chance no messop
Ofainɛ kaa shwie mi hiɛ ashi
I'm about to give you my heart no f up
Ofainɛ kaa shwie mi hiɛ ashi
[Chorus]
Mmm
Mi lobi ee
Mi lobi
Owula kaa shwie mi hiɛ ashi
Mmm
Oh mi lobi ee
Mi lobi
Owula kaa shwie mi hiɛ ashi
Mi lobi ee
[Verse 2]
Baby, my gold
I know your fear na say you dey whyning
Your face no dey hide things
So I know your way go holy holy holy o yapa
Tẹ si mi lara o mama
Because I no wanna wait on later
Because me I no wan forsake am
Because me I ready update am
Ṣugbọn you wan play am safer
Ọmọ I no be David Beckham
Everyday I chase better
You na additional hmm hmm
Hmm motivation o baby check am
See my talk no be daily paper
Number 1 o my baby take am
Number 1 o my baby check am
[PreChorus]
I'm about to give you one chance no messop
Ofainɛ kaa shwie mi hiɛ ashi
I'm about to give you my heart no f up
Ofainɛ kaa shwie mi hiɛ ashi
[Chorus]
Mmm
Mi lobi ee
Mi lobi
Owula kaa shwie mi hiɛ ashi
Mmm
Oh mi lobi ee
Mi lobi
Owula kaa shwie mi hiɛ ashi
[Outro]
Kaa shwie
Mmm
Owula
Kaa shwie
Kaa shwie
Written by: Augustine Buabeng Dadzie, Kristine Naa Darkua Wristberg, Tariq Oluokun

Loading...