Lyrics

Eh ya eh ya eh ya ya ya eh ya ya ya Bad man Zealot eh See me now (who no who no know)see me nah see me nah Zealot See me nah nah nah O yea Before my mother wake I don commot for house o I dropped a letter make dem no Dey try to find me I need to work hard make I find my way to Germany If I no get the raba me I no Dey go back o I need the kudi, Owo me I need the paper Mo je awon gbese kan I really need to pay back Ibi ton ti nawo mi o ni le stay back Mo ti fese rinto God I need a Maybach And if I don offend you biko God abeg o Keshe mi malo lemi mole bi Ateco I can't afford to live a life of who no get o I can't afford to live a life of who Dey beg o Wetin go be go be, You don't know my story I no Dey give up see that's what my mama told me My talent versatility another story I no Dey rush I no Dey slow nah why I say Ori mi (Ori mi ye ye ye ye) Ma malo sun (Ori ori mi ye ye ye) Malo dabi Jonah Oh na na na na(Ori mi ye ye ye eh ah ah ah eh ah) Ori mi (Ori mi ye ye ye ye) Ma malo sun (Ori ori mi ye ye ye) Ma lo torugbe eh eh Tori gbe gbe gbe mele gbe gbe gbe o mo Because you carry shey nah why Dey call you Don dada Olowo lowo iwo Lima bawon nu aga My guy no Dey sleep try to stay woke African man no Dey sleep on the ego I need millions, the dollar millions Owu no be joke brother I need billions I just wanna do what I feel like Eat what I, buy what I, go where I feel like And if I don offend you biko God abeg o Keshe mi malo lemi mole bi Ateco I can't afford to live a life of who no get o, I can't afford to live a life of who Dey beg o Wetin go be go be, You don't know my story I no Dey give up see that's what my mama told me My taken versatility another story I no Dey rush I no Dey slow nah why I say Ori mi (Ori mi ye ye ye ye) Ma malo sun (Ori ori mi ye ye ye) Malo dabi Jonah(Ori mi ye ye ye eh ah ah ah eh ah) (Ori mi ye ye ye ye) Ma malo sun no no no no(Ori ori mi ye ye ye) Ma lo torugbe eh eh Tori gbe gbe gbe mele gbe gbe gbe o mo Tori gbe gbe gbe Tori gbe gbe gbe Tori gbe gbe gbe See me now see me now eh Bad man Zealot
Writer(s): John Chukwuma, John Oluwasegun Chukwuma, Zealot Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out