Lyrics

If i tell you how the journey start Plenty limitations to survive Wetin me i never see for life But oluwa never leave my side yeh yeh yeh Wetin be concern me concern gucci and prada Kilo kaje kpako kpelu breadi and butter Kole mole kole konmi no be your concern I'm forever greatful Ebami ki baba oshey For the money testimony wey you give me oshey For the life and the joy wey you give me oshey Early mormon i go get down on me kneels say oshey For the pikin and the smile wey you give me ese Okpe oshey baba oshey Okpe oshey baba oshey Okpe oshey baba oshey Okpe oshey baba oshey When i wake up in the morning this is all i wanna say And you bless me with the money and you take bad vibe away Whata man do Sapa dey but mine was times two Were i come from nobody send you Shout out to iluwa cus he came through Now i don't like what have been through Wetin be concern me concern send me your Aza Kilo kaje kpako kpelu breadi and butter Kole mole kole konmi no be your concern I'm forever greatful Ebami ki baba oshey For the money testimony wey you give me oshey For the life and the joy wey you give me oshey Early mormon i go get down on me kneels say oshey For the pikin and the smile wey you give me ese Okpe oshey baba oshey Okpe oshey baba oshey Okpe oshey baba oshey Okpe oshey baba oshey
Writer(s): Two Music Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out