album cover

Away (feat. Liya)

2,522Music2025
album cover
Away (feat. Liya) was released on October 3, 2025 by Dapper Music & Entertainment as a part of the album Hustle Mode / Boss Mode
ReleasedOctober 3, 2025
LabelDapper Music & Entertainment
BPM93
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Verse 1]
It supposed to be loving, loving and cuddling, cuddling I think
But my ride or die wanna take my life
The way iʼve been hustling, hustling and bursting, bursting my p
I no fit let you fvck with my peace of mind
[Verse 2]
Monalisa
Oh sweet mamacita
Dem see you for Shitta
You dey with other ****
Babe
[Verse 3]
Karashika
She’s riding like ah uber
Girl you burst my liver
Broke my heart with bazuka oh babe
[Verse 4]
Wetin be my 6 e fit to be your 9, but
Are we supposed to be fighting right every night?
Kele you been act like you never care
But you wanna be treated with ever care
[Chorus]
Ọmọ no go do me minimanimo
If to leave na the option baby carry go
Me myself I want things wey I never get
And I no fit to dey give what I never get
[Chorus]
So me say, baby
Me I no too like wahala
I get family and I get bukata too
No be all the gangsters dey get tattoo oo
[Chorus]
Whuuu whiiii
PowerBook duo lori server
I just want my peace make money dey my aza o
Balling every night bi t'Osama o
[Verse 5]
Toxic, toxic
Lover, lover, lover
Must you, must you
Do me yamayama
When you jump from one girl to another
Story, story
[Verse 6]
How many times I chop your raba?
When you never hot like lava
Baddie wey dey jump ọkada
So many different propaganda yeah
[Verse 7]
Do better, do better
For me
Or you watch another ****
Or you watch another **** do it for me
Whatever, whatever
If im too much for you, make you comot body
[Verse 8]
Wetin be my 6 e fit to be your 9, but
Are we supposed to be fighting right every night?
Kele you been act like you never care
But you wanna be treated with ever care
[Chorus]
Ọmọ no go do me minimanimo
If to leave na the option baby carry go
Me myself I want things wey I never get
And I no fit to dey give what I never get
[Chorus]
So me say, baby
Me I no too like wahala
I get family and I get bukata too
No be all the gangsters dey get tattoo oo
[Chorus]
Whuuu whiiii
PowerBook duo lori server
I just want my peace make money dey my aza o
Balling every night bi t'Osama o
[Outro]
Monalisa
Oh sweet mamacita
Them see you for Shitta
You dey with other ****
Written by: Cazulee, Liya

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...