歌词

I see you wondering dey look at me Like say I don dey craze (me ke oh) Omo forget I just dey do my own I no dey look face (me ke oh) Some people say she no dey reign again Same people go change their mouth again The funny thing be say my level now is on another place (me ke oh) Now I'm stirring down the scrapper Looking down on all the haters Papa Felicia, I'm not your mate Tamgba ko se (me ke oh) Tamgba ko se (me ke oh) Tamgba ko se, yea-yea Tamgba ko se (me ke oh) Tamgba ko se (me ke oh) Tamgba ko se (me ke oh) Tamgba ko se, yeah-eh Tamgba ko se (me ke oh) yeah-yeah, come on I hear you've been talking my matter You wey no love me no matter Never make me run faster than time Baba, I dey loyal (see I don) Started from the street but the street never control me Give dem all the hit, still e never do me No mind me I'm sorry Mama never thought me, how to be lazy Now I'm standing on my own Looking out for all this mofo's Gba, oh-oh-oh I'm not your mate, mate, mate, mate (me ke oh) Tamgba ko se (me ke oh) Tamgba ko se, ayy, ota ni yen o (me ke oh) Tamgba ko se (me ke oh) Woah-woah-woah (me ke oh) Tamgba ko se, ayy, ota ni yen o (me ke oh) come on Basically, speaking I'm the one to talk and miss But if I quiet too much you go say my tongue dey miss My only competition is myself I swear to God I love to love But if you shoot na me go stop Yeye-yeye, you see Bad man dey kill oh Everywhere I go dey put the music repeat oh No be lie I'm doing good my brother Now I'm stirring down the crapper Looking down on all the haters Papa Felicia, I'm not your mate Tamgba ko se (me ke oh) Tamgba ko se (me ke oh) Tamgba ko se, yea-yea Tamgba ko se (me ke oh) Tamgba ko se (me ke oh) Tamgba ko se (me ke oh) Tamgba ko se, yeah-eh (me ke oh) Me ke oh Me ke oh Me ke oh Me ke oh Me ke oh Yea-yeah (me ke oh) Me ke oh Me ke oh
Writer(s): Unknown Composer Author, Oluwatobiloba Anidugbe, Omawumi Megbele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out