歌词

Kokoma I stand by Adebisi Konga Omawumi's baby Ehn ehn, wonder Kokoma I stand by Adebisi Konga Omawumi's baby Ehn ehn, wonder Ehn ehn, wonder Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeh Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeh Bonswe Azikiwe Bonswe ayoh ayoh Bonswe Azikiwe Bonswe ayoh ayoh oh Eh eh ayoh ayoh oh Eh eh ayoh ayoh oh Tell me say you like me Me sef tell you my own oh When e reach to buy me fine things E wola da rite iyeh If I tell you say make you do me better Try understand As a woman wey like plenty money Oya show me you fit shake your body You be chairman no be for mouth eh Chairman do something, pamurege Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeh Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeh Bonswe Azikiwe Bonswe ayoh ayoh Bonswe Azikiwe Bonswe ayoh ayoh oh Eh eh ayoh ayoh oh Eh eh ayoh ayoh oh Flavour, Omawumi, baby Bottom belle Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe Flavour, Omawumi, baby Bottom belle Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe The way you dey whine am go down down low E dey coolu my heart eh The way you dey shake your bum bum bum E dey coolu my heart You want am for Nairas or Dollars You want am for Pound's or Euros Anything for you baby Coolu my heart Oya dancia, dancia baby mi Kporokoto Kporokoto ogini di You dey coolu my heart eh Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeh Oga buy me bottom belle Coolu my heart yeh Bonswe Azikiwe Bonswe ayoh ayoh Bonswe Azikiwe Bonswe ayoh ayoh oh Eh eh ayoh ayoh oh Eh eh ayoh ayoh oh Kokoma I stand by Adebisi Konga Omawumi's baby Ehn ehn, wonder Kokoma I stand by Adebisi Konga Omawumi's baby Ehn ehn, wonder Flavour Omawumi baby Bottom belle Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe Flavour Omawumi baby Bottom belle Abo ba bo ba bo ba bo Abonsuwe Ewooo
Writer(s): Omawumi Megbele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out