歌词
Why is everybody just screaming Jeff Jeff Jeff?
Like could you all call like people and talk to them, cuz I mean
Say make you talk am straight me I no like demo
As plenty girls dem dey so you might get jealous
But if you want me
Then make you yan me
I got a lot of love to share for everybody o
My baby why me?
You got to trust me
I give you more than
Jara Jara
Jara Jara o
I give you more than
Jara Jara
Jara Jara o
I give you more than
Jara Jara
Jara Jara o
I give you more than
Jara Jara
Jara Jara o
I give you more than
Jara Jara
Wonti gbo npa Jeffrey
Mo gbono feli feli
Wonti gbo npa Jeffrey
Mo gbono feli feli
Shey you go chop kanaku?
And when you do make you tell me how your body dey do
Me I no dey kaku
Say you go come back again based on one or two
Say girl this your waist
Na wetin make me dey crase
I need
Jara Jara
Jara Jara o
I give you more than
Jara Jara
Jara Jara o
I give you more than
Jara Jara
Jara Jara o
I give you more than
Jara Jara
Jara Jara o
I give you more than
Jara Jara
Wonti gbo npa Jeffrey
Mo gbono feli feli
Wonti gbo npa Jeffrey
Mo gbono feli feli
Jara o Jara
Jara o Jara o Jara
Jara o
Writer(s): Jeffrey Okonkwo
Lyrics powered by www.musixmatch.com