制作

出演艺人
Sound Sultan
Sound Sultan
表演者
作曲和作词
Olanrewaju Abdul-Ganiu Fasasi
Olanrewaju Abdul-Ganiu Fasasi
词曲作者
Omoniyi Temidayo Raphael
Omoniyi Temidayo Raphael
词曲作者
制作和工程
Id Cabasa
Id Cabasa
制作人

歌词

Well actually the song is about
jaiying in any condition you find your self
Allico want to party
Alinco want to party too.
so any level wey you dey enjoy your Life.
No go dey look say untill everything
don set finish
jaiye on your own level.
(Kabasa give am belle
Naija Ninja cook am)
Alinco want to party
Alinco want to party too.
Da dah dah dii da dah dah (Aíyee lo)
da daa dah di dà da dah .. (Jawu mo)
On Gbedu make we se Aiyee
No matter your level ni nu Aíyee o
international or even local
them dey dial the Gbedu number
Da dah dah dii da dah dah
da daa dah di dà da dah..
(Kabasa)
ko si omo, ko si omo, ko so mo na
won le de be mo rope mo na.
lamba ti min lo ko common na.
steedy throwing banana fun Obo won
Won koko bi low low low
or you want kpokrikpo krikpo
put your screen low low low
call the Gbedu number
them they dial am sharp sharp.
them they dial am quick.
Dj play am seven days
still the player weak
them day wait release date
till the song e lick
she bi free link la won
were fe ma click.
you can sha Aíyee
you can sha Aiyee la
ki Aíyee ma she eh o
you can sha Ayiee Jeje.
Sha Aíyee you can Sha Ayiee any how.
call the Gbedu number.
2X
2X
On Gbedu make we se Aiyee
No matter your level ni nu Aíyee o
international or even local
them dey dial the Gbedu number
2x
Zlatan.
Bo je hiphop, Fuji, juju ta bi apala ...
any beat ni Emi ma je se
afi bi akara.
Ogoo ti o ni reverse
ko ni reverse bi be okada
Emi na fe jaiye yii
because i no get another.
me i just want tin Gaza
dey drop Gbedu.
kii omode ägba de ma jo lo
Olowo tii o jayiee
Owo til o Orele
rantii gbe Omo gba ti oma gbà ile loo
kilo ka mi
mo kan fe gbe Omo meji sii nu Mercedes.
Gba mutalaa lo lati JF Kennedy
Designer wun mi wo ke
kia mo ni show ni Italoo
anything is possible
carpenter me Fe Fi eyin o sho
On Gbedu make we se Aiyee
No matter your level ni nu Aíyee o
international or even local
them dey dial the Gbedu number
2x
Written by: Olanrewaju Abdul-Ganiu Fasasi, Omoniyi Temidayo Raphael
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...