album cover
Man
194
非洲节奏
Man 由 RML ENT 于 2022年8月27日 发行,作为专辑“ ”的一部分。Man - Single
album cover
发行日期2022年8月27日
唱片公司RML ENT
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM100

音乐视频

音乐视频

制作

作曲和作词
Peter Okeke
Peter Okeke
词曲作者

歌词

ILU
Shocker loshe beat
Many things wey Dey bother man
Man no fit talk but inside i Dey Para man
Na only Grace just Dey cover man
Sometimes I cry cause I don't have A brother man
All bills on me and I grind and I Pay it
Man just a boy challenges i Dey Face it
Things we Dey do but for real I Can't say it
One thing is sure we go win and survive it
I don't wanna die young hhhh
E no go bad if I leave long hhh
So why all the bills,Why all the Pain
Why the wahAla,plus palava
Shey dey wan kill me,Abeg make Dem free me
Straight to masaku,me I no wan kuu,
E pay make i zanku,just like the shaku
Back to back you know say me I Like do
Watn go make me blow just like zazuu
Jah na my strength and I know say He gat me
Me no fear death anytime wey e wan be
As long that am happy,chasing my Own dream
Time e go take all this fake e go Turn real
Brother joor,joor,joor,...joor
You know that am still a boy ...joor
Bill me small small small ...joor
Na billing Dey make man poor ...joor
Brother joor,joor,joor,...joor
You know that am still a boy ...joor
Bill me small small small ...joor
Na billing Dey make man poor ...joor
Straight from my kid I be king and They know it
That's why my light dem be try Make dem block it,back in the 90ths They did many bullshit
But by he's grace and my Chi me I defeat
Nothing Dey fear me I don see Many things
I came from the trenches am not Here for bitches
Men I Dey work but na bills Dey Shop am
To many mens but dem no Dey show concern
I don't wanna die young hhhh
E no go bad if I leave long hhh
So why all the bills,Why all the pain
Why the wahala plus palava
Shey dey wan kill me,Abeg make dem free me
Straight to masaku,me I no wan kuu
E pay make i zanku,just like the shaku
Back to back you know say me I like do
Watn go make me blow just like zazuu
Jah na my strength and I know say he gat me
Me no fear death anytime wey e wan be
As long that am happy,chasing my own dream
Time e go take all this fake e go turn real
Brother joor,joor,joor,...joor
You know that am still a boy ...joor
Bill me small small small ...joor
Na billing Dey make man poor ...joor
Brother joor,joor,joor,...joor
You know that am still a boy ...joor
Bill me small small small ...joor
Na billing Dey make man poor ...joor
Seen many things with my eye I no Talk oh
Incase I blow tomorrow no be luck Oh
My story long oh
One gean one top oh
Factory sales boy company I don Work oh
Seen many things with my eye I no Talk oh
Incase I blow tomorrow no be luck Oh
My story long oh
One gean one top oh
Factory sales boy company I don Work oh
Oh yeah
Written by: Peter Okeke, Usman Mudashir
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...