album cover
Try
album cover
Try 由 Independent 于 2021年2月15日 发行,作为专辑“Timeless - EP”的一部分。
2021年2月15日
唱片公司Independent
语言English
BPM96
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

歌词

[Intro]
Ayy, ayy-ayy, ayy
Hmm-yeah
Oluwaloseyi oh
Vibez, mm-ayy
Aje sing this song
[Verse 1]
Dem dey reason my matter, wetin I do dem oh? yeah
Dem want throw me punch after dem tie my hand, ki lo de?
Na wetin I do dem? I no know
Dem too like to dey show their logo
Dem dey call me ọmọ ologo
Wọn tun fẹ pana ogo
Ayọ, ayọ ni t'emi lọjọ gbogbo
Ayọ, ayọ ni t'emi lọjọ gbogbo
Many many things wey my eyes don see
For this life, dem don show me pepper
Everyone go say, that they are loving you
At the end of the day, no one loving you
[Chorus]
Ibi ire ni mo yan oh
Iwọ ori mi oh (Iwọ ori mi oh)
Sin mi de'bi ire (Sin mi de'bi ire)
Yayy, ayy
Ibi ire ni mo yan oh (Ire, ire)
Iwọ ori mi oh (Iwọ ori mi oh)
Sin mi de'bi ire (Sin mi de'bi ire)
I don try
I don try
I go still dey try again oh
I go still dey try again oh
[Verse 2]
I be the boy wey dey browse without data
As the thing dey go, aya wọn a ja
Brand new flows, o tuntun cha cha
Me, I no get time for their drama
Oh-ah, oh-ayy, oh-oh-ayy
Say, my music causin' gobe, oh-ayy
Oh-oh-ayy, I dey rota' oh-ayy
I give God the glory as e dey, ayy, oh-ayy
'Cause yawa oh
Tell me wetin cause the yawa oh?
Awọn t'emi holla, emi l'ọn wa oh
Yeah, yeah, emi l'ọn wa oh, ayy
Yawa oh
Tell me wetin cause the yawa oh?
Awọn t'emi holla, emi l'ọn wa oh
Yeah, emi l'ọn wa oh
Oh-ayy, oh, ayy-ayy
[Chorus]
Ibi ire ni mo yan oh
Iwọ ori mi oh
Sin mi de'bi ire
Yayy, ayy
Ibi ire ni mo yan oh (Ire, ire)
Iwọ ori mi oh (Iwọ ori mi oh)
Sin mi de'bi ire (Sin mi de'bi ire)
I don try
I don try
I go still dey try again oh
I go still dey try again oh
[Outro]
(Aje on the Mix)
Written by: Adesanya ajebiyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...