制作

出演艺人
Aje
Aje
表演者
Ajesings
Ajesings
表演者
Seyi Vibez
Seyi Vibez
表演者
作曲和作词
Adesanya ajebiyi
Adesanya ajebiyi
词曲作者
制作和工程
Phynest Beat
Phynest Beat
制作人

歌词

Ayy, ayy-ayy, ayy
Hmm-yeah
Oluwaloseyi oh
Vibez, mm-ayy
(Oh my God, it's Phynest on the beat baby)
Dem dey reason my matter, wetin I do dem oh? yeah
Dem want throw me punch after dem tie my hand, kilode?
Na wetin I do dem? I no know
Dem too like to dey show their logo
Dem dey call me omo ologo
Won tu fe pa'na ogo
Ayo, ayo ni t'emi l'ojo gbogbo
Ayo (ayo), ayo ni t'emi l'ojo gbogbo (ayo ni t'emi l'ojo gbogbo)
Many-Many things wey my eyes don see
For this life, dem don show me pepper
Everyone go say, that they are loving you
At the end of the day, no one loving you (at the end of the day, no one loving you)
Ibi ire ni mo yan oh (yayy, ayy-ayy)
Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh)
Sin mi de'bi ire (sin mi de'bi ire)
Yayy, ayy
Ibi ire ni mo yan oh (ire, ire)
Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh)
Sin mi de'bi ire (sin mi de'bi ire)
I don try (I don try)
I don try (I don try)
I go still dey try again oh (I go still dey try again)
I go still dey try again oh
I be the boy wey dey browse without data (without data)
As the thing dey go, aya won a ja
Brand new flows, o tuntun cha cha
Me, I no get time for their drama
Oh-ah, oh-ayy, oh-oh-ayy
Say, my music causin' gobe, oh-ayy
Oh-oh-ayy, I dey rota' oh-ayy
I give God the glory as e dey, ayy, oh-ayy
'Cause yawa oh
Tell me wetin cause the yawa oh?
Awon t'emi holla, emi lon wa oh
Yeah, yeah, emi lon wa oh, ayy
Yawa oh
Tell me wetin cause the yawa oh?
Awon t'emi holla, emi lon wa oh
Yeah, emi lon wa oh, ayy
Oh-ayy, oh, ayy-ayy
Ibi ire ni mo yan oh (yayy, ayy-ayy)
Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh)
Sin mi de'bi ire (sin mi de'bi ire)
Yayy, ayy
Ibi ire ni mo yan oh (ire, ire)
Iwo ori mi oh (iwo ori mi oh)
Sin mi de'bi ire (sin mi de'bi ire)
I don try (I don try)
I don try (I don try)
I go still dey try again oh (I go still dey try again)
I go still dey try again oh
(Aje on the Mix)
Written by: Adesanya ajebiyi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...