音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Paul Chisom
Paul Chisom
表演者
制作和工程
Paul Chisom
Paul Chisom
制作人

歌词

Ngozi ngozi yeh yeh
It’s more than miracles
Blessings on me
Living goodness
Aya ya ya ya ngozi po to yi
Kile leyi it’s blessing on blessings
Only Ngozi
Ngozi Ngozi Ngozi
So so Ngozi Ngozi Ngozi
Ngozi Ngozi Ngozi
Vibing to my best life no more stressing
Vacay In Miami or Lagos na Baba blessing
See I’m balling with mercy
Dribble like Leonel Messi
Dripping glory can’t you see
Grace better go jasi
Ngozi say e no go leave me
nor forsake me till eternity eh eh
ati charity, goodness pelu prosperity eh eh
Oh no no no
Bad man no go know know know
See the way You blessing me blessing me
Gat them showing hallelu
Many many blessings just dey follow my bumper
Follow me reach my compound
When I come dey wonder how far
Dem tell me say na home delivery like konga
Oh no no no
I no go fit go low low
Say this kind of blessing make this rich
and adds no soro row
And I no go fit to beg for bread oh no
Poto poto no go stain my dress oh no
Even when e be like say
earthquake e dey happen
e no go fit to shake my leg eh
Ki lele yi ngozi po to yi
The only thing wey fit shake my leg
Na when I dance pokoli
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...