音乐视频
音乐视频
制作
出演艺人
Marciano
表演者
Dremo
表演者
Idowest
表演者
作曲和作词
Marciano
作曲
Dremo
作曲
Idowest
作曲
制作和工程
Vibez_Ace
制作人
Drumphase
混音工程师
歌词
Idowest awon Mafia
Yeaaa
Apaaaaaa
This is crazy
Rapper wey Dey sing song
I feel alive again
Steady pushing hard for days
Never care about what dem say
I just wanna be the same
I feel blessed again
All because I got paid
Call on the sexy ladies
Make dem do that naughty ride
One time shawty one time
I fit drop bag for that wickedest whine
Slow whine girlie slow whine
This kind whine fit make a man kpai
Two time shawty two time
Wetin I fit do to make u just mine
My type girl you my type
I Dey for you every day and night
So me I craze for the matter
And I fit die for the matter
Cause I no send nobody
And I no rep nobody
So me I put it on dem
I been put it on dem
I been put it on dem
Cause I no send nobody
Apaaaaa
And I no rep nobody
Wo Bi Omalicha
Bo Shey Seyin Kilo Lo
Yodi bi Odo
Bon Shey Squirt bi Odo
Sacrifice ti mo make ti o to
Tin ba Ri Opo
Omo a ma Gbe lo bi oro
Moni shout out si
Awon Ashana Ti o Ja
Moni ATM
Eyin e sha Ma Shawo Bi Apa
Won ni Lololo Ti Jeshe Chidera
Asa Ti O Da
Carolina Order two Burger
So me I craze for the matter
And I fit die for the matter
Cause I no send nobody
(I no send I no send
And I no rep nobody
(I no rep I no rep o
So me I put it on dem
I been put it on dem
I been put it on dem
Cause I no send nobody
And I no rep nobody
Rapper wey Dey sing song
I just got paid
And I just wan flex
Shey na Quilox first
Or Cubana straight
They want to kill me with
Woni won kpe
Them Dey see me with
Baba Imade
Nobody Dey look the process
At the end result dey really matter
I don suffer e reach
Make ja Jehovah water my plant o
I Dey tell dem say
I can't concentrate
Cause the girls dem say
So me I craze for the matter
And I fit die for the matter
Cause I no send nobody
And I no rep nobody
So me I put it on dem
I been put it on dem
I been put it on dem
Cause I no send nobody
And I no rep nobody
Sweet mix by Drumphase
I just got paid and
I just wan flex
This is crazy
Shey na Quilox first
Or Cubana straight
They want to kill me with
Woni won Kpeeee
Baba imadeeee
Written by: Dremo, Idowest, Marciano


