音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Marciano
Marciano
表演者
作曲和作词
Marciano
Marciano
作曲
制作和工程
Vibez_Ace
Vibez_Ace
制作人
lionmix
lionmix
混音工程师

歌词

Hmmm Hmmm
Holla
This is Crazy
If I start to Dey talk
Dey talk the matter(matter
Una go think say
Na me be the Judas
Na me be Na me be na me be
So many things wey
I wan talk from my Minda
But bygones be bygones
So I will see you later
I fit to be a Believer
At the same time be a Sinner
Who I wan call to come Deliver
If e worth am me I go surrender
I fit to be a Believer
At the same time be a Sinner
Who I wan call to come Deliver
If e worth am me I go surrender
So she got me like
Ah Ah Ah Ah Ah Ah Ah Ah
So she got me like
Oh Oh Oh Oh Oh Oh Oh Oh
So she got me like
Ah Ah Ah Ah Ah Ah Ah Ah
So she got me Like
Oh Oh Oh Oh Oh Oh Oh Oh
So she got me like
Oduduwa E Sure me die o
He Dey my back (Ah Ah)
Alakija O Da mi Loju
Mi o Lo Ba Eh Ja
Shey you go come close
I for like put am
Na this kind thing make a man turn Sinner
Shey you for carry Go
I for like Run am
Na this kind thing make a man turn sinner
I fit to be a Believer
At the same time be a Sinner
Who I wan call to come Deliver
If e worth am me I go surrender
I fit to be a Believer
At the same time be a Sinner
Who I wan call to come Deliver
If e worth am me I go surrender
So she got me like
Ah Ah Ah Ah Ah Ah Ah Ah
So she got me like
Oh Oh Oh Oh Oh Oh Oh Oh
So she got me like
Ah Ah Ah Ah Ah Ah Ah Ah
So she got me Like
Oh Oh Oh Oh Oh Oh Oh Oh
So she got me likeee
Lagbaja
Mi O Le Fo Pata
Gwagwalada
I go take you to Gwagwalada
Lagbaja
Mi O Le Fo Pata
Gwagwalada
I go take you to Gwagwalada
Lionmix
This is crazy
Written by: Marciano
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...