歌词

I go by the name Detu Mama call me say I Dey Okay I Dey Okay My baby ask me I Dey Okay I Dey Okay My head don full but I Dey Okay I Dey Okay Just one puff and I Dey Okay And I Dey Okay Girl i'm okay Girl i'm okay Girl i'm okay Girl i'm okay Girl I'm okay Short black jiggy from Africa Bet you all heard about who we are I nor de hide my face Even when i see gbege That be the definition of who we are For every man get wetin en dey face I nor fit talk everything in a day And when i yan people think say i dey craze But na the pay Wey i dey chase Anh han Kulu jejeje mu jeje My eyes don see many pepper So i just do my thing jeje Make i de find my way jeje ooo Kulu jejeje mu jeje My eyes don see many pepper So i just do my thing jeje Make i de find my way jeje ooo Mama call me say I Dey Okay I Dey Okay My baby ask me I Dey Okay I Dey Okay My head don full but I Dey Okay I Dey Okay Just one puff and I Dey Okay And I Dey Okay Girl i'm okay Girl i'm okay Girl i'm okay Girl i'm okay Girl i'm okay Many many things wey my eyes don see Dirty from the hennessy Na Oluwa wey save me now Nor be by my power nor stamina That's how you get to learn resilience Moving in the business No one compare me now Na where them de make the money o You go see me I de on my neck o Gold see me Una go still celebrate the boy boy boy I must shine when i must shine So I pick up the phone Mama call me say I Dey Okay I Dey Okay My baby ask me I Dey Okay I Dey Okay My head don full but I Dey Okay I Dey Okay Just one puff and I Dey Okay And I Dey Okay Girl i'm okay Girl i'm okay Girl i'm okay Girl i'm okay Girl i'm okay
Writer(s): Justice Abel, Desmond Osadolor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out