歌词
[Verse 1]
Oh no-no
You be the brush I be the paste
You be judge and I be case
You be treble I be bass
[Verse 2]
Baby gone now are the days
That I be searching for a babe
You be my shoe, I be the lace
All other girls see dem be fake
[Verse 3]
I gat you all of my days
Follow me Kajo ma date
No mind Wetin dem say o yeah
[Chorus]
E ma wo awon eleyi
They want to come between us baby them go fail
Yawa de me I go demonstrate
Baby baby baby baby I go dey for you I go dey
I go say
Sweet potato if you leave me na gobe
Mami you no need make up You dey slay
Baby, baby, baby, baby I go dey for you I go dey, I go say
[Verse 4]
There's nothing in this life me I no fit do for you
Everything I gat baby na for two
But na you I go turn over for you
Yeh! olomi yeh dakun dabo
[Verse 5]
Cause baby I do, even if dem say na taboo
I go still choose you
Gbogbo nkan to ba fe, I go answer you yeah
[Verse 6]
Tembea kwa kuringa mboga maana wee, umenishika mjinga zoba far away
[Verse 7]
Oya check your mouth
Eh Folake will be no more for me, oya check your mouth
Eh Folake will be nah nah
[Chorus]
Yawa dey me I go demonstrate
Baby, baby, baby, baby I go dey for you I go dey, I go say
Sweet potato if you leave me na gobe
Mami you no need make up, you dey slay
Baby, baby, baby, baby I go dey for you I go dey
[Outro]
Make we open this matter
Sjout at them my love life
[Verse 8]
Dey waka waka ayy
I for dey for you, I for dey for you, like nice ma ni**a
E dey be like kayanmata
[Verse 9]
Pluto go bam bam
Donto dey bam bam
Don't go dey throwback
Awon eleyi
[Chorus]
I dey for you, you dey stay
Baby, baby, baby, baby, I dey for you
I go day, I go stay
Written by: Bashorun Biola, Oludipe Oluwasanmi David

