制作
出演艺人
Larrexzy
表演者
作曲和作词
Salaudeen Olarenwaju
词曲作者
制作和工程
Dura
制作人
歌词
BadboyRey Ey
Omo your girlfriend said she wanna link up
Said that I should go hard like a machine gun
Tori pe Ota bi ti shitor
Timba ni ko shi oma si tan
She Put her phone for DND so you no go disturb
Toba ti Le momi bi ti chewing gum
Because of this back mole give up
Sheybe na new style me go give you ooo
O baby you shey you know o
Say me I no Dey try to give you scope
Emi le korin shey ole jo
You say you like me I no you don't
Soon or later you'll know I'm the baddest in this game
Moyato s'awon **** to maye le
Mogboju mi soke mo fe marire
Cos I no wan run another man race
Kemi sha ma gbadun nitemi
Pelu backwoods letemi
Mio kin mu bacchus nitemi
Hennessy Lemi ma n mu ni temi o
Amina
Shey you know say na you Dey turn me on
I like the way your yansh dey turning on its own
E Dey make I head Dey turning on its own
Amina
Shey you know say na you Dey turn me on
I like the way your yansh dey turning on its own
E Dey make I head Dey turning on its own
Say me prayer when me wake up from bed
Cos me want no stress
Make baba god Dey butter my bread
I no Dey vex
When I see all of dem
Wey stab me for back
And still Dey pretend say Dem be my friend
Me I Dey pray for them
Make e better for them
Cos no be by my power
That i am here today
First team only me no wan Dey for bench
Me give god the glory say me nuh Dey for cell
I'm on fire no be beans
Yunno me a rocket not be pistol
Calm down make these people no deceive you
Brother me and you no get issue
Stay strong Nd do your thing
Me ah want more me ah Oliver Twist
Dem wan know how we do our thing
Before I surrender una don retreat
Kemi sha ma gbadun nitemi
Pelu backwoods letemi
Mio kin mu bacchus nitemi
Hennessy Lemi ma n mu ni temi o
Written by: Salaudeen Olarenwaju