歌词
I don see many things
Wetin my eyes never see
Hustle hustle Lori street
Just to make this money
Emi ma lowo laye mi
Ma de toju mummy mi
Ori iya mi
Mashe pada leyin mi
I don see many things
Wetin my eyes never see
Hustle hustle Lori street
Just to make this money
Everyday every night, family calling
Even Brother, sister and friends na so so billing
But every night I am hustling
Smoking weed and popping molly.
Oh lord Save me
Oga'de no go cross my lane oo oo
Alaye omolope ti gbera oo ee
Oti pe ti moti n Lebo
I've Been working with hard labor
Ota poleyin mi to fe je kin jabo
Me i stand gidigba mi o fo
Miole fun won
Elo so fun won that I'm heading to the top
Show me the way
As I Dey pray
Everyday
Bamishe
Kowope
I don see many things
Wetin my eyes never see
Hustle hustle Lori street
Just to make this money
Emi ma lowo laye mi
Ma de toju mummy mi
Ori iya mi
Mashe pada leyin mi
I don see many things
Wetin my eyes never see
Hustle hustle Lori street
Just to make this money
Show me the way
As I Dey pray
Everyday
Bamishe
Kowope
Written by: Olanrewaju salaudeen, Stephen Babarinde