歌词
Oh, oh, oh, oh, oh
Oh, oh-oh
Misery, anxiety
I don see for this streets
Que sera, que sera
What will be, must to be (markdat)
Get ready for the war
Hear as I di roar
Life e throw me shots but I be militant
Me I never plunge
Mama dey for church
Praying for di girlie to turn to winner man
Early morning ko, ko, koroko
Wake up and I thank di over don
People steady cho, cho, cho non-stop
Face front I chase my sokoro
Misery, anxiety
I don see for the streets
Que sera, que sera
What will be, must to be
Obasi (Obasi)
Lord, I thank you 'cause you always oversee (oversee)
Even when I fumble you still carry me my boss
Love wey I concur
Obasi (Obasi)
Lord, I thank you for the times you oversee (Obasi)
(Lord, I thank you for the times you oversee)
Mirror, mirror on the wall
Who's the baddest of them all
Beat up any Randy like John you go see nah
I'm the baddest of dem all
Test my sense you go feel the fever
I burst your brain recognize the ruler
Enter anywhere chosen one from Judah
Not by me power na Jah di run am
Misery, anxiety
I don see for the streets
Que sera, que sera
What will be, must to be
Obasi (Obasi)
Lord, I thank you 'cause you always oversee (oversee)
Even when I fumble you still carry me my boss (oh)
Love wey I concur
Obasi (Obasi)
Lord, I thank you for the times you oversee (oversee)
(Lord, I thank you for the times you oversee)
Mirror, mirror on the wall
Who's the baddest of them all
Written by: Ofundem Eno-Akpa


