album cover
Answer
31
Afro-Beat
Answer 由 Roo Republik With Exclusive License to PlayMkrs Ent 于 2025年3月14日 发行,作为专辑“Answer - Single”的一部分。
album cover
发行日期2025年3月14日
唱片公司Roo Republik With Exclusive License to PlayMkrs Ent
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM103

音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
RoozyTrills
RoozyTrills
领唱
作曲和作词
Oyebade Lanre Gabriel
Oyebade Lanre Gabriel
作曲家
制作和工程
Tillion Cai Stagnaro
Tillion Cai Stagnaro
制作人
J Minor
J Minor
制作人

歌词

And if you don’t go you don’t Know
Carry your load oh
Meet me for road oh
People wey no follow me suffer
Dey for my back
Dem dey stand like olopa
Say when I commot for lungu
I come Lagos I serve pass copper
People wey I show plenty lover ah
Dem conspire to back bite me like cobra
California mi ti to
Love no dey for Eko
We go vibe am dey go
Kuz I got love for eko
Things wey I Dey see for night
Things wey I dey use my eeyes dey visualize
Anything you do when you dey off the light
You go see am when you wake up in the morning time
To
ANSWER
ANSWER
ANSWER
ANSWER
QUESTION WEY NEED ANSWER
ANSWER
KASA
ANSWER
I need my peace of mind
So I get so high
Till I reach the sky
I have seen disguise
I have seen real life
 It was all green light
Can’t even deny
This is shi is bigger than
Life
You can’t pay me no fine
I put head in the sky
 Keep it ninety nine ninety nine plus one on a hundred
California mi ti to
Love no dey for Eko
We go vibe am dey go
Kuz I got love for eko
ANSWER
ANSWER
ANSWER
ANSWER
QUESTION WEY NEED ANSWER
ANSWER
KASA
ANSWER
Written by: Oyebade Lanre Gabriel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...