album cover
Do & Undo
1
Afro-Beat
Do & Undo 由 RoozyTrills 于 2025年12月17日 发行,作为专辑“Do & Undo - Single”的一部分。
album cover
发行日期2025年12月17日
唱片公司RoozyTrills
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM101

制作

出演艺人
RoozyTrills
RoozyTrills
领唱
Ksmithmajik
Ksmithmajik
表演者
作曲和作词
Oyebade Lanre Gabriel
Oyebade Lanre Gabriel
作曲家
制作和工程
CHISOM CLEMENT CHUKWUDI
CHISOM CLEMENT CHUKWUDI
制作人

歌词

If you gimme all you body combine
Imma give you all my money combine
Long as say u no dey give me tough time
I will make sure we never had a rough time
Yeah
All oh all over me yeah
Konji for my body
Calling on my shawty
Like you know the way
Do you mind Do you mind girl
I’m missing you
You give me very big reason I’m feeling you
Born sinner man
10 gboza
Come see matter
I wanna taste from your very sweet portion tonight
So imma do and undo
Imma do and undo
Do and undo
Undo
So imma do and undo
Hmm e ba mi kpe aunty Kate
Kpe mo fe participate
 kpe I be participant
Hmm
Pull that ur back inna mi yard
Make I give you kpakukpa
Abi e be go me domitila
Hmmm omo ma lo gbagbe
Say you go come meet me for the after parte
My love for you no be wetin dem dey bargain
My love for you no be wetin dem dey campaign
Hmmm
Hmmm omo ma lo gbagbe
I Dey for your side like lekki and ikate
My love for you no be wetin dem dey bargain
My love for you no be wetin dem dey campaign
Do you mind Do you mind girl
I’m missing you
You give me very big reason I’m feeling you
Born sinner man
10 gboza
Come see matter
I wanna taste from your very sweet portion tonight
So imma do and undo
Imma do and undo
Do and undo
Undo
So imma do and undo
Written by: Oyebade Lanre Gabriel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...