音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
表演者
Fatboy E
Fatboy E
表演者
Falz
Falz
表演者
作曲和作词
Tochukwu Ojogwu
Tochukwu Ojogwu
词曲作者
Declan Roberts
Declan Roberts
词曲作者
Mac Sutphin
Mac Sutphin
词曲作者
制作和工程
Decs
Decs
制作人
1mind
1mind
制作人
Ucee
Ucee
混音工程师

歌词

[PreChorus]
Sisi Nene
I dey for you
If you dey for me
I go buy machine
As I dey like this
Pay me my fee
Barrister Tofo
Hundred degrees
Sisi Nene
I dey for you
If you dey for me
I go buy machine
As I dey like this
Pay me my fees
Barrister Tofo
Hundred degrees
[Chorus]
Carry me go there
Carry me come near
Put am for deep end
Fill up her conscience
I dey for round 2
She carry tattoo
She is a bad bitch
I dey for round 2
She carry tattoo
Fuck up the bathroom
[Verse 1]
All the way from Pitakwa
I lap I for their ama
Big zoot give dem the lamba
Den been open am
But na we dey close the chapter
The future dey bright kala since I be Tata
[Verse 2]
Since you be toddler
You fat like umaga
Only you four gala
After service if your papa
No carry you go tantalizer you para
[Verse 3]
Why I no go para
Big zoot no dey run from ndị ala
Bring the gala
Begi begi don show I no go give all of una
Bambiala
[Verse 4]
She couldn't believe o
I spray her soul o
Reject her approach
I know the koko
Delilah so cold
My baby oppo
[Chorus]
Carry me go there
Carry me come near
Put am for deep end
Fill up her conscience
I dey for round 2
She carry tattoo
She is a bad bitch
I dey for round 2
She carry tattoo
Fuck up the bathroom
[Verse 5]
Baby, make we no scatter
Na true talk, no lamba
I no be wan blow am oh, dem bring am come my gate, Gokada
Me plus you is the only one formula
All of the rest is a logical
Tell Mr. Adewale say me no get no time for "sorry sir"
You go pay me my money back
Where my check?, I tell him to bọ sitá
Vanessa wan know
If I don chop night food, she get big supper for me
If I ready, she go call Ireti
Please I no get Eli
Ki lo n ṣe mi?, Ṣe mo jaya ni?
Ṣebi Bad Guy l'ọn ma n pe mi
[PreChorus]
Sisi Nene
I dey for you
If you dey for me
I go buy machine
As I dey like this
Pay me my fees
Call Barrister Tofo
Hundred degrees
[Chorus]
Carry me go there
Carry her come near
Put am for deep end
Fill up her conscience
I dey for round 2
She carry tattoo
She is a bad bitch
I dey for round 2
She carry tattoo
Fuck up the bathroom
Written by: Declan Roberts, Mac Sutphin, Tochukwu Ojogwu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...