音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Peeray
Peeray
表演者
Rufaro Rcrds
Rufaro Rcrds
其他声乐
作曲和作词
Peeray
Peeray
词曲作者
制作和工程
Yinx
Yinx
制作人
Aje
Aje
工程师

歌词

I no dey hate
I no dey wish another man to fall down
(fall down ye)
any problem wey I face
call on jah to solve ham
(solve ham )
I no dey put sugar for matter
how e be I go talk am
(talk am eh)
carry your cross
run your race
if not you go suffer
(suffer ah ah )
Holy Ghost
(fire)
take my soul
(higher)
I wan dey give
(baba)
I no wan dey borrow
(rara)
this matter
e dey pain me oh
(ga ga oh)
but
after God e be God again
Holy Ghost
(fire)
take my soul
(higher)
I wan dey give
(baba)
I no wan dey borrow
(rara)
this matter
e dey pain me oh
(ga ga oh)
but
after God e be God again
zero competi
obi
no competi
obi
1 by 1
obi
obi kolobi
obi
I Commoti body
obi
if no be money
obi
yo yo yo
after God e be God again
zero competi
obi
no competi
obi
1 by 1
obi
obi kolobi
obi
I Commoti body
obi
if no be money
obi
yo yo yo
after God e be God again
holy water for my day ones
pray we no go lose (lose)
my brother hype yourself
if dem no gree hype you
believe in you
my brother trust nobody
life e delicate
friend Dey killy friend
for this jungle where we dey
dem say joy is coming
I pray say joy go stay
oh oh oh
Oh oh oh
on my knees I pray
Holy Ghost
(fire)
take my soul
(higher)
I wan dey give
(baba)
I no wan dey borrow
(rara)
this matter
e dey pain me oh
(ga ga oh)
but
after God e be God again
Holy Ghost
(fire)
take my soul
(higher)
I wan dey give
(baba)
I no wan dey borrow
(rara)
this matter
e dey pain me oh
(ga ga oh)
but
after God e be God again
zero competi
obi
no competi
obi
1 by 1
obi
obi kolobi
obi
I Commoti body
obi
if no be money
obi
yo yo yo
after God e be God again
zero competi
obi
no competi
obi
1 by 1
obi
obi kolobi
obi
I Commoti body
obi
if no be money
obi
yo yo yo
after God e be God again
hands inna the air
hands inna the air
another day
another dollar
I no get time for wahala
Written by: Peeray
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...