制作
出演艺人
Peeray
表演者
作曲和作词
Eyiwumi Olawale Pelumi
词曲作者
制作和工程
YubaShuang
混音工程师
Seyi beats
制作人
歌词
Oh I’m going out searching for my daily bread oh
Head don full
Many matter for my chest oh
My only competition nah him be myself oh
Steady on my lane
Me I no dey try impress oh
I gatz to wise make I no go dey regret oh
I still Dey dream even when I no see bed oh
I pray showers of blessings fall
They cannot see me fall
Make my blessings no get full stop on God
I’ll keep standing tall
I pray showers of blessings fall
They cannot see me fall
Make my blessings no get full stop on God oh
I’ll keep standing tall
Holy father please come save my soul
Me I no dey rush but time dey go
Down on my knees when me sef go blow
Holy father see me see my soul
I no dey wish bad on another man soul
Shey tin ba korin moni shanma jo
My head nah,
Pour water for my head nah
My head nah
Pour water for my head
My head nah,
Pour water for my head nah
Eye see things wey fit make a man craze oh
When raba finish them go easily replace you
Who get grace fit think other men dey play so
The destination nah the goal I no dey race oh
So me I wonder wonder why
Many bad belle wanna see me cry
Zero help, ninety nine advice
I pray showers of blessings fall
They cannot see me fall
Make my blessings no get full stop on God oh
I’ll keep standing tall
Holy father please come save my soul
Me I no dey rush but time dey go
Down on my knees when me sef go blow
Holy father see me see my soul
I no dey wish bad on another man soul
Shey tin ba korin moni shanma jo
My head nah,
Pour water for my head nah
My head nah
Pour water for my head
My head nah,
Pour water for my head nah
Written by: Eyiwumi Olawale Pelumi

