album cover
Eshe
8
R&B/Soul
Eshe 由 Naija Ninjas 于 2011年1月20日 发行,作为专辑“Back From The Future”的一部分。
album cover
发行日期2011年1月20日
唱片公司Naija Ninjas
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM101

制作

歌词

You can go-oh-oh woah oh-oh
(Hey, hey, hey, hey, hey, hey, hey, hey)
You can go-oh-oh woah oh-oh
(Hey, hey, hey, hey) Naija Ninja (hey, hey, hey, hey)
You can go-oh-oh woah
Na You wey give me the tongue
Na You wey give me the song
Give Jay Sleek the beat to turn this song to
Bomb, bomb, bom-bom-bomb-bomb-bomb
Bomb, bomb, bo-bo-bo-bomb
So, if you hear am for street
Say you dey feel the beat
Jump out of your seat and then move your feet
Feet, feet, feet, feet-feet-feet
Feet, feet, feet-feet-feet-feet
Baba don do am, baba don do am
Baba don do am o, ayy
Dem come dey groove am, come dey groove am
Come dey groove am so, say
My name the people are calling
See how the girls are just falling
All around the world I am touring
No be me, na God do am for me
Eshe o, eshe o, eshe o
You never go wrong
You never go wrong (rara o)
Eshe o, eshe o, eshe o
You never go wrong (Oluwa)
Go wrong
Baba God don do am for me
If e never do am for you
Tell me how come you still dey breathe oh
Every other day, I see each and other person
Buckle up my shoe, I enter street oh
Like play, like play, I don blow
Like play, like play, mo'n gba owo
Like play, like play, a n jeun lo o
Canada, America, even London
Baba don do am, baba don do am
Baba don do am o
Dem come dey groove am, come dey groove am
Come dey groove am so, I say
My name the people are calling
See how the girls are just falling
All around the world I am touring
No be me, na God do am for me
Eshe o, eshe o, eshe o
You never go wrong
You never go wrong
Eshe o, eshe o, eshe o
You never go wrong
Go wrong
I say, count your blessing one by one
Count your blessing one by one
Count your blessing one by one
Then it will surprise you what the Lord has done
I say, count your blessing one by one
Count your blessing one by one
Count your blessing daily my man
Then it will surprise you what the Lord has done
Eh, baba don do am, baba don do am
Baba don do am o
Dem come dey groove am, come dey groove am
Come dey groove am so, I say
Count your blessing one by one
Count your blessing one by one
Count your blessing daily my man
Then it will surprise you what the Lord has done
Eshe o, eshe o, eshe o
You never go wrong
You never go wrong
Eshe o, eshe o, eshe o
You never go wrong
Go wrong (eh!)
E bami se Alhamdulillah, ehen
We thank God, we thank everybody
That's been part of this lovely album
From my family
Flytime
Yo! Naija Ninjas, Indomix, Jay Sleek
Cobhams Asuquo, ayy
One love
Written by: Fasasi Olanrewaju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...