album cover
Beginning
1,032,701
World
Beginning 由 emPawa Africa Music Services Limited 於 2019年11月8日發行,收錄於專輯《Love & Light - EP》中
album cover
最熱門
過去 7 天
00:15 - 00:20
在過去一週內,Beginning 最常出現在 大約在下列歌曲的 15 秒處: 這首歌中
00:00
00:15
01:10
01:15
01:20
01:25
01:45
01:50
01:55
02:05
02:10
02:20
02:30
00:00
02:38

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Joeboy
Joeboy
演唱
詞曲
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
詞曲創作
Otaniyen-Uwa Daniel
Otaniyen-Uwa Daniel
詞曲創作
製作與工程團隊
Killertunes
Killertunes
製作人

歌詞

[Verse 1]
Omo walai
If them point gun to my head, say make I deny you
I'll go tell them sey lai, lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you (Oh no)
Spend a couple, couple milli on you (Yeah, yeah)
Give you loving till you say e don do (Ye-ye)
[PreChorus]
Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go
[Chorus]
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
[Verse 2]
This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head, baby o
Make I feel alright (Ye-ye)
[PreChorus]
Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go
[Chorus]
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
[Bridge]
Ohema o, as I dey call you, make you answer (Fall in love o)
As I dey call you, make you answer
As I dey call you, make you
I'm beginning to begin to fall in love
[Bridge]
Ohema o, as I dey call you, make you answer
As I dey call you, make you answer
As I dey call you, make you answer
[Outro]
So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
'Cause it's a banger
Joeboy, give them
Joeboy, give them
Joe, Joe, Joeboy 'pon deck
Written by: Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...