歌詞

Hmmm hmm Hmmm hmm Rodo pepper eeeh No other badder viber They call me T I blaze T I blaze I've been down so many times I believed In rolling dice I felt neglected by those that vowed to stay When things go Bad I've been so sad only money fit make me glad o Won pa Na but God shine light o I Dey happy say man no be God(gad) I Dey pray for sufficient grace wey fit make me cast o For the day when my money go bash o When me sef go Dey start to Dey dash oo But Emi dupe temi oo Koto de moti Gbera N temi oo Me no go need beef anybody Ke mi sha ti lowo ni te mi o(i should just have money) But emi n dupe temi o Koto de moti gbera n temi Me no get no time to Dey hate Kemi sha ti lowo mi temi o Ye eh ye eh Temadey This life me no go phoor For anybody Working very hard to make something Yeah eh eh Ko ma se anybody o Aaah ah ah ko si anybody o Moji lowuro mo belada Mi soro Semilore tara ye ma mo o I no won be downcast oo Make this money make me sef cast o Shebi time go tell Me sef no fear for my hood Other nigar no Dey send Ooooh ah I gas to make it this year Man gas to make it this year Shebi time go tell Me sef no fear for my hood Other nigar no Dey send Ooooh ah I gas to make it this year Man gas to make it this year KAKA kin jale mo maa sa shee Ko si eni toba ni wa shee Oooh oooooh Kota mii ma lo ka shee Koto ka shee mi Mo tin kanle ooooh ooh BOYA ko banuso Ma ba Eniyan so Eniyan enu won lebo Awon loma pe adegun Toba tuwa ya aah Wo ma ni pe ade o gun mo o T I blaze I've been so sad only money fit make me glad o Won pa Na but God shine light o I Dey happy say man no be God (gad) oo I Dey pray for sufficient grace wey fit make me cast o For the day when my money go bash o When me sef go Dey start to Dey dash o But Emi dupe temi ooo Koto de moti Gbera N temi o Me no go need beef anybody Ke mi sha ti lowo ni te mi oo ye(I should just have money) But emi n dupe temi o Koto de moti gbera n temi Me no get no time to Dey hate Kemi sha ti lowo mi temi oooo ye eh ye eh eh
Writer(s): Mansa Jabulani Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out