積分

詞曲
Prinx Emmanuel
Prinx Emmanuel
詞曲創作

歌詞

Elelele
Brother Nwachukwu
Abeg o don't be sleeping on a bicycle
If God be for me
Me I dey wonder who be that
Wey go wan come show him muscle
Dem never tell am? (Bros hand go touch you)
No be me go fight and no be me go burst the bottle
See if God be for me?
If God be for you (Who goes that man)
Who goes that man (Who goes that man)
If God be for me (Who goes that man)
I say nobody, nobody
Nobody, nobody
If God be for you (who goes that man)
Elelele (Who goes that man)
Ojojojo (Who goes that man)
I say nobody, nobody
Nobody, nobody
Sheesh
Comot body for high tension
My dear brother
No go curse who God don bless
So you no go do anything
Wey go lead to gbes-gbes
Gberes-gbes, gbes-gbes, gbes-gbes
I no get time for phoneh
Make I remind you if you don forget
Touch not my anointed that's correct
But if you put hands, oh bros you go collect
Ask Nebuchadnezzar
E get the time, wey him body sabi shake am
When e come reach time when baba ready face am
Nebu chop grass, chop dirty, chop paper
Remember Pharaoh wey dey form don dada
The guy still dey swim for the water, no be say I dey warn you
But If you touch me, e no go hard, wahala don turn to okada
If God be for me ke ife hana akozi
I go sip Juice and jolly
Na so so enjoyment go dey show for my body
E no get as e wan be
If God be for you (Who goes that man)
Elelele (Who goes that man)
If God be for you o (Who goes that man)
I say nobody, nobody
Nobody, nobody
If God be for you (Who goes that man)
Ojojojo (Who goes that man)
If God be for me (Who goes that man)
Wey go fit to curse anybody wey God don bless
Comot body for high tension
My dear brother
No go curse, who God don bless
So you no go do anything
Wey go lead to gbes-gbes
Gberes-gbes, gbes-gbes, gbes-gbes
Written by: Prince Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...