歌詞

Marry She want to marry She want to marry She want to marry She no wan know how it feels na why she never tried Any man wey try to please am she tell am go die But when she realise this feeling na die Omo enter yaba train to look for Mr right, right All way, to porthacourt oh All way, as e dey tick-tock oh All way, she dey find love oh Now she want to marry All way, to porthacourt oh All way, as e dey tick-tock oh All way, she dey find love oh Now she want to marry Marry She want to marry She want to marry She want to marry She dey feel cold oh She dey feel cold Somebody call pope Somebody call pope Ebi go loose hope Ebi go loose hope Now she want to marry Maka she dey feel cold ah ah ah ah Somebody call pope ah ah ah ah Ebi go loose hope ah ah ah ah ah Now she want to marry Oh uh oh oh oh She no wan know how it feels Oh no no Oh no no She no wan know how it feels Uh oh na na na na Iye iye eh She no wan know how it feels na why she never tried Any man wey try to please am she tell am go die But when she realise this feeling na die Omo enter yaba train to look for mr right Ah ah ah ah ait All way, to porthacourt oh All way, as e dey tik tok oh All way, she dey find love oh yo Now she want to marry All way, to porthacourt oh All way, as e dey tik tok oh All way, she dey find love oh yo Now she want to marry Oh no no Now she want to marry Now she want to marry ye
Writer(s): Chukwuemeka Chike - Ezekpeazu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out