歌詞

It's Veecii Some are dem sey man no reach dem bigger than But you no care what dem say Fi like dem degrade me your still adamant Never care about what dem say Believe your the one for me They wanna spoil you mindset oh Take you away from me But na you be all wey I get oh I dont wanna leave your side I no wan leave your side Baby we go be alright Baby we go be I don't wanna leave your side I don't wanna leave your side Baby we go be alright Baby we go be alright me sey One day, one day, one day One day, one day, one day eh eh eh eh One day, one day, one day Oh oh uh oh Yeah me tell her sey One day, one day, one day One day, one day, one day eh eh eh eh One day, one day, one day Oh oh uh oh Is your type me no fit to replace Omalicha baibe, your my one and only Never I give another girl face You dey my mindset every night and day Never make you jealous yeh Me Never make you fed up iye Babe you fit brace up yeh Cos you and in a forever thing no breakup I dont wanna leave your side I no wan leave your side Baby we go be alright Baby we go be I don't wanna leave your side I don't wanna leave your side Baby we go be alright Baby we go be alright One day, one day, one day One day, one day, one day eh eh eh eh One day, one day, one day Oh oh uh oh Yeah me tell her sey One day, one day, one day One day, one day, one day eh eh eh eh One day, one day, one day Oh oh uh oh Hmmmmmmm yeh yeh One day, one day
Writer(s): Chukwuemeka Chike - Ezekpeazu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out