積分

演出藝人
Snazzygrin
Snazzygrin
演出者
詞曲
Prosper Sunday
Prosper Sunday
作曲

歌詞

Before before nothing be Dey for my wallet
Water Dey for well but money no dey
To buy fetching bucket
Me I no get the plug but me I get the socket
My **** wey get the plug
No dey gree use my socket
I mean, Talent yapa for my area
Who wan invest, I see non for my area
The boy go soon blow the boy he too sabi
Na wetin them dey talk
That na the only thing wey them sabi
E no be their fault na money wey I blame
Who for know Dangote if no be money
Wey give am Fame
Money no be problem for where Sarkodie dey
I need the kind money wey go talk
For where Sarkodie dey
Ogbeni
You for Loyal no dey carry body
Shout out to fellow artist wey wan Dey carry body
Shey u wan win alone u wan conquer Warri yourself
My thinking is far from that u just Dey worry yourself
Ode
How many song man go sing before man go blow oh oh
Oh oh no , yuh yeah
Eh eh ehen
How many jam many go do before man go blow oh oh
Yeah yeah yeah
And I when I blow
Everywhere go scatter
My jam all the djs go knack
East to west they feeling my banger
Oh my God , they feeling my banger
And I when I blow
Everywhere go scatter
My jam all the djs go knack
East to west they feeling my banger
Oh my God , they feeling my banger
How many song I wan sing before I blow
How many song I wan drop before
I reach where I wan go
How many jam I never do for the street
Nobody , Paddy , Prayers my guy u see
Na normal hit
Them no Dey there wey the hustle start
Wey my life been be like push and start
You see my guy I no be push and start
Na God grace be my motor
My guy no be push and start
Shout out to my guys wey Dey Dey for me
Shout to Momsy wey Dey pray for me
Shout to myself wey dey Dey for me
Oluwa no dey fail me my guy
Oluwa dey for me
Boy don Dey blow them Dey ask how far
How much he Dey collect for a show
How many places wey he know
He don Dey go
How many girls wey him gather don Dey blow
Them wan know
How many song man go sing before man go blow oh oh
Oh oh no , yuh yeah
Eh eh ehen
How many jam many go do before man go blow oh oh
Yeah yeah yeah
And I when I blow
Everywhere go scatter
My jam all the djs go knack
East to west they feeling my banger
Oh my God , they feeling my banger
And I when I blow
Everywhere go scatter
My jam all the djs go knack
East to west they feeling my banger
Oh my God , they feeling my banger
Written by: Prosper Sunday
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...