歌詞

EL Fuckin' Corizo They don't know nathin' Nathin' At all Tears throwing from my eye If I remember where I come from Now I dey smoke loud Where whekun die for London?(Where whekun die for London?) Pretty shawty free of charge shaking her bum bum Nothing serious Fam Every single was a cruise The science clear for their eye Na juju e dey use? (Na juju e dey use?) Jah come into my life turn my water into juice Who get Ogbanje and God How that person wan take lose?(how that person wan take lose?) The ogun dey one side after the reggae play the blues(hahaha) We're just having havin' Fun I never reach where I dey go (I never reach where I dey go) But success is a must(But success is a must) I know say I go blow(I go blow) I go kill my self for jail than to pay for my crime Rather die before my time than to fail before my time Abeg pass me the Ganja I know smoking is bad Who say sapa na bastard? That nigga had a dad Was' very stubborn na parental training na ein' lack What the Fvck? burst my head corizo boy you're bad Steady I'm on the run small pikin dey use me play I've been on this paper chase but one day I go catch am And when I catch am na to plank break ein' legs Spend am anyhow cry meet your family for help But for now your boy dey on a low(on a low) I'm pilled up and I'm stoom'd My two eyes dey closed My molly has burst(My molly has burst) My jeans stack in racks (My jeans stack in racks) The cross bag igbo I rap that am broke (I rap that am broke) But my bank app e choke(e choke) Keep it t'real me If you no wan buy why you dey price Abul military I'm a one man soldier till I die When you keep it real When you keep it real they say na pride Well I welcome any kind of beef I'm Fuckin' energized I know y'all miss the boy No omo so starch through me Ain't got no money for no promo When the money come I go party smoke away my life Una reward dey for heaven go collect am when you die (Keep it t'real me) Keep it t'real me Keep it t'real me You better keep it t'real me (Keep it t'real me) Realness is not something you show to people that are not real Keep it t'real me Keep it, you better keep it (real me) Keep it t'real me, Keep it t'real me Keep it t'real me Keep it t'real me, Keep it t'real me Keep it t'real me, Keep it t'real me Keep it t'real me, Keep it t'real me You better Keep it t'real me(ahan) You better keep it t'real me(hahahahaha) El Fuckin' Corizo Kill the shit bra
Writer(s): Courage Osula Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out