積分

演出藝人
Yan Yan
Yan Yan
演出者
詞曲
Yan Yan
Yan Yan
詞曲創作

歌詞

All man for himself o
I told myself I won't fold, nor relax
Life is good with the money, it's all cool
**** been going so cold for the bag
Money make a good samaritan turn Jew
Watch who you calling your homie you grab
When it gone, you see many becomes few
Life e no balance, inside boys quarter
Itura wife born 2
I had to put in my pains, I had to put in my struggles
**** been wanting us stumble but obstacles we crumble
When I dey gbe se loru moju, se you dey cuddle (Se you dey cuddle)
No padi for jungle, semilanu gan ti sanju o
All man for himself o, all man for himself o
Shit, shit been happening inna the ghetto, ghetto
All man for himself o, all man for himself o
Shit been happening inna the ghetto
Omo see journey of a thousand miles o
Oga no dey road, private jet no go fit help you
Situation whereby everybody dey shalo, every mallam with hin own kettle
Na for this life you go see person wey no get leg, still dey envy who get shoe
Keep that okele brr
Eba yen si ma wulo as long as star boy still get stew
No be the end, I dey on pending
Sorry if my words are offensive
But I don too semi
Mio sha le pe malu le egbon, because I wan chop meat
Why I no go hustle na big time fk if one yaro go dey oppress me?
Na body go tell me if male open mouth no be ategun suppose dey fe si
Woni ila owo mi emi mo ko, eehn oyinbo to se pencil sa lo se eraser
As omo ogbon ti mo bu omi sapo motun baba god write
Mofi trust format bere, omo iya mofi loving you end chat
Baba, forget motivational quote o
This life hard, this life mad
Oni ye bridge timo cross
Male ati pale mo lost
But at all, at all, jen gba wire to ma mumi pa lappy de for months
Nba se nbo ashlux le ni kin ma ko si Christian Dior
Is not my fault shayo lo mu mi fi igbati gba iro lowo joy, I'm sorry
We went through shit that we can't say but now hallelujah, we shante
Orientation no dey full basket but je n ja e bi awon omo oba se ma nse
If the mountain does not go to Mohammed, Mohammed should go to the mountain
In Jesus name we pray, amen, no use cele candle dey wyn grace
I told myself I won't fold, nor relax
Life is good with the money, it's all cool
**** been going so cold for the bag
Money make a good samaritan turn jew
Watch who you calling your homie you grab
When it gone, you see many becomes few
Life e no balance, inside boys quarter
Itura wife born 2
I had to put in my pains, I had to put in my struggles
**** been wanting us stumble but obstacles we crumble o
When I dey gbe se loru moju, se you dey cuddle (Se you dey cuddle)
No padi for jungle, semilanu gan ti sanju o
All man for himself o, all man for himself o
Shit been happening inna the ghetto, ghetto, ghetto
All man for himself o, all man for himself o
Shit been happening inna the ghetto
Yeah, we move
So many flew but loose
Some lost there way in the bush
Some **** woo
They assume we dead ntor, we shenk lucozade but we boost
You snooze while we stood, we groove when am done with my book and the kush
I get in the boot
We cruise now they dance to the tune like cocoo, I take dem **** straight to di moon
Now am on trips to the high place, on the high way, hit me up only if you gat chase
That urgent 2k if e can't wait, gbagbe, even meself dey looku Jah face
Jah grace, Jah grace ni mo kigbe, Jah grace ni mo jagbe
Me ke I no follow them **** throw pool party for devil passage
Written by: Yan Yan
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...