積分
演出藝人
Cazulee
演出者
詞曲
Elijah Moses
詞曲創作
歌詞
[Intro]
You already know gan-an gan-an, uhn uhn
[Verse 1]
Mama lo pe mi lana lati ile
O lọmọ mi ibo lo ba de?
How far about all your promises?
Dem your brothers dema waiting for your call
So are you coming home by December?
Who you are, ṣo remember?
No follow them join the gang
Cause e no go good if you join the member
Man am hustling very harder, ahh
Ọlọrun no let me sober
If you wish me bad back to sender
Man I be fire I no fit quit
[PreChorus]
As I no dey sleep for night doesn't mean that I don't have my dreams to dey chase
Na only me know wetin I dey face
Na only Musa know wetin he dey see for gate o
Na why I dey hustle harder like aboki and I like to do my things on a low-key
Na only water know wetin e dey see for kettle
[Chorus]
And if I tell you say it easy no follow me go
Do, re, mi, fa, sọ, la, ti, do
Na only who go wey go fit know
And if I tell you say it easy no follow me go
Do, re, mi, fa, sọ, la, ti, do
Na only who go wey go fit know
[Chorus]
Awọn kan laye le, some say life is easy
Man I been studying this physics
Make this hustle no defeat me
Some say make I pass so dem fit to see me
Say this life na 50-50
Everybody get hin season
[Verse 2]
O fẹsẹ tilẹ gate gate
Nobody go ba mi gbe ma gbe
Many consequence don come my way
But ori to ba ma dade ma de
Bad energy jọwọ stay away
While you were sleeping I dey awake
Looking forward for my better day o
'Cause me I know say hustle go pay
[Verse 3]
As I no dey sleep for night doesn't mean that I don't have my dreams to dey chase
Na only me know wetin I dey face
Na only Musa know wetin he dey see for gate o
Na why I dey hustle harder like aboki and I like to do my things on a low-key
Na only water know wetin e dey see for kettle
[PreChorus]
And if I tell you say it easy no follow me go
Do, re, mi, fa, sọ, la, ti, do
Na only who go wey go fit know
And if I tell you say it easy no follow me go
Do, re, mi, fa, sọ, la, ti, do
Na only who go wey go fit know
[Chorus]
And if I tell you say it easy no follow me go
Do, re, mi, fa, sọ, la, ti, do
Na only who go wey go fit know
And if I tell you say it easy no follow me go
Do, re, mi, fa, sọ, la, ti, do
Na only who go wey go fit know
Written by: Elijah Moses