音樂影片

收錄於

積分

出演艺人
Morravey
Morravey
演唱
Davido
Davido
演唱
作曲和作词
DANIELLA IBINABO DANIEL
DANIELLA IBINABO DANIEL
作曲
Marvellous cosmas
Marvellous cosmas
作曲
CHISOM NELSON AMADI
CHISOM NELSON AMADI
作曲
David Adedeji Adeleke
David Adedeji Adeleke
作曲
制作和工程
Marvey Muzique
Marvey Muzique
制作人

歌詞

Shekpe Baddest Me before, omo (omo) Inside life, they don't know (they don't know) Do covers, I no stop (I no stop) One more video, I turn up (turn up) Paddie mi, jeje (jeje) See me now, my own don clear From Mile 3 to Yankee (from Mile 3 to Yankee) As I enter the Alma (Alma) My Alma-mater You sef, you con dey wonder say, "wetin I go do?" (Wetin I go do?) I don meet the Holy Father He don dey my matter If you say I no fit do am, then nah wetin I go do I enter like magician (magician) I shock Insta' (Insta') Billboard na me get am The way I enter (the way I enter) I enter like magician (magician) No be common entrance (entrance) Na large entrance E don be, no resistance (no resistance) Showed up and I bossed up I don show and I can't stop, you can't stop me (I don show and I can't stop, you can't stop me) Haters shout 'cause I get God, ayy ('cause I get God, ayy) No one can stop me (no one can stop me) Shutting down cities, jayelo And, I'm living my dreams (my dreams) From Choba to Yankee (From Choba to Yankee) As I enter the Alma (Alma) My Alma-mater You sef, you con dey wonder say, "wetin I go do?" (Wetin I go do?) You don meet the only papa He don dey my matter If you say I no fit do am, then nah wetin I go do (wetin I go do, ooh-ooh) I enter like magician (magician) I shock Insta' (Insta') Billboard na me get am The way I enter (the way I enter) I enter like magician (magician) No be common entrance (entrance, oh-no oh) Na large entrance (oh-no, no, yeah) E don be, no resistance (no resistance) I enter like magician (magician) I shock Insta' (Insta') Billboard na me get am (get am) The way I enter (the way I enter) I enter like magician (magician) No be common entrance (entrance, oh-no-no) Na large entrance E don be, no resistance (no resistance, oh-no-no) Shekpe
Writer(s): Marvellous Cosmas, Daniella Ibinabo Daniel, Chisom Nelson Amadi, David Adedeji Adeleke Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out