音樂影片

Magixx - 4 Days (Lyric Video)
觀看 {artistName} 的 {trackName} 音樂影片

收錄於

積分

出演艺人
Magixx
Magixx
演唱
King David Agene
King David Agene
键盘
作曲和作词
Alexander Adewunmi Adelabu
Alexander Adewunmi Adelabu
词曲作者
Prince Oghenemine Omoferi
Prince Oghenemine Omoferi
词曲作者
King David Agene
King David Agene
词曲作者
制作和工程
Ayomikun Emmanuel Aro
Ayomikun Emmanuel Aro
混音工程师
King David Agene
King David Agene
制作人

歌詞

Whoa-whoa-whoa, whoa-whoa Nana, yeah-yeah (TrussMii) Aje paja, aje Ooh-wee, nu-uh, yeah I just dey look your face (dey look your face) And, I no fit to understand how you make my heart race (heart race) Body dey sweet me, jedijedi for waist (na) And, I no fit to concentrate, no And, if you play me sef, I no mind oh As long as we dey Something about Olivia, is deeper than Mariana Sweeter than my reefer, as we cruise into Ottawa I'm just a lonely Mister, your company, me, I'm after Thunder fire anybody wey wan put asunder As I don lost for your maze I be longing for your taste (your taste) Make I give you informate (informate) I been loving you for days (for days) If I buy you aparté Would you help me ascertain? Make I give you informate I been loving you for days, yeah Fala fala, I be moving to your Salsa (fala fala, I be moving to your Salsa) Para para, na your body make me calm down (para para, na your body make me calm down) Abena please, comply, I want to ease your mind, oh-yeah-yeah (Abena please, comply, I want to ease your mind, oh-yeah-yeah) Omo ologo, ye ma gbala I go make you sing Hosanna Give you attention like a soldier man Something about Olivia, is deeper than Mariana ('Riana) Sweeter than my reefer, as we cruise into Ottawa I'm just a lonely Mister, your company, me, I'm after (I'm after) Thunder fire anybody wey wan put asunder As I don lost for your maze I be longing for your taste (your taste) Make I give you informate ('formate) I been loving you for days (for days) If I buy you aparté Would you help me ascertain? Make I give you informate I been loving you for days (TrussMii)
Writer(s): Onuche Agene David King, Prince Oghenemine Omoferi, Alexander Adewunmi Adelabu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out