歌詞
[Refrain]
Ịfụlụ iye ọ na-eme m
Ma mgbanaga
Mgbanaga yo yo
Iye ọ na-eme m
Ma mgbanaga, mgbanaga, oyo
Bad boy DennyB ye ye
Ma mgbanaga, mgbanaga, oyo
[Verse 1]
I gbadu the nnukwute ukwu nnu
But my mama no gbadu the ukwu
Abadaba ukwu nnu
But papa no come like the ukwu
Be koko
Koko
Wetin be koko
She asking wetin be koko
Ukwu gị put me on a slow mo
Lost my concentration
On a low low
Ọbụrụgodu ogwu ole
[Chorus]
But e be like say I go dey
Dey careful for Onome waist
Papa tell me nwam
Dey careful for Onome nyash
Wetin my guys dey talk
Dey careful for Onome waist
Mama dey yarn the same thing
Dey careful for Onome nyash
[Verse 2]
Omo and she too dey like to fornicate me
Every night ọ na-ada
She too dey wear one kind thing
Wey dey tempt me
I no resist all her powers
Every night and day
She gum my body kwa
Dey form mama ejima
A na-ekwu nke omelu ọ ka na-asị m
Oga mi put it oh oh
Omo she tell me my babe
You no go pay
I want it right now
We no go teh
You give me the ginga Olamide
Just give me the order to zemuje
She tell me my babe
You no go pay
Just put things in order
We no go teh
Oji gị ji trouser wulu ewu meh
Ọ bia m n'ukwu babe ọ na-ewote
[Chorus]
Omo but I gat to dey careful
Dukah dey careful
Dey careful for Onome waist
Because egwu ji mana I gat to
Dey careful for Onome nyash
Wetin my guys dey talk
Dey careful for Onome waist
Even my mom
She dey talk the same thing
Dey careful for Onome nyash
[Verse 3]
Omo na this same thing
Everybody dey complain oh, oh
And she no want listen
Just dey collect oh oh
The body na-adị m so tempting
I no resist it
Come dey tease me
Say make I put it
Come repeat it
Oga mi put it oh, oh
[Refrain]
Ịfụlụ iye ọ na-eme m
Ma mgbanaga eh
Oyo
Negodu ihe ọ na-eme m
Ma mgbanaga eh
Mgbanaga yo yo
Ịfụlụ iye ọ na-eme m
Ma mgbanaga
Iye ọ na-eme m
Written by: Dennis Abuchi Bartholomew